No need for Intro, we all sabi who the man for photo be but nah wetin this him post for X mean na em we no sabi...... Who be Happiness?Na woman or nah activity? Him and person wan announce their love? I no get winch so ah cant say but if you get winch and sabi anything, you fit tell us as you drop wetin dey ya mind...

Stella, you funny gaaan 🤣🤣🤣.
ReplyDeleteMe de suspect say Happiness na woman
OK handsome 🙄🙄🙄
ReplyDeleteHe met someone that's giving him joy peace and happiness one year ago.
ReplyDeleteBeauty I guess🤔
ReplyDeleteBeauty Emefiele😃
DeleteHmmmm
DeleteGood for him
ReplyDeleteHmmmñnn... Abeg we need this gist
ReplyDeleteHappiness is key
ReplyDeleteHmmm
ReplyDeleteHmmm. We dey wait make E show us the happiness
ReplyDelete