The Man No Know Say CCTV Dey Watch Am …
na so e waka enter shop go thief, no sabi say CCTV dey shine eye for corner.
As e thief finish, e go but street people later sit am down show am the video.
As e see himself for screen, body begin shift like say the seat get needle.
CCTV do em work, thief no fit talk again.
If you be thief, abeg try check for CCTV First Before You Go Thief
.jpeg)
I hope as he was watching himself, he collected correct beatings too.
ReplyDeleteLOL, oju ole re.
ReplyDeleteChai! Nsogbu
ReplyDeleteWicked soul
ReplyDeleteE shock am. How people take dey get mind thief wetin no be their own dey gobsmack me.
ReplyDeleteOmoh! Contentment is a great virtue. Wallahi!
The exposure of one’s sins will always be uncomfortable. Sin thrives in secrecy, once it is out, the person will either choose to change to redeem themselves or go deeper in. Most times ppl choose to change.
ReplyDeleteThief
ReplyDelete