In attendance were Board Chairman Nigeria Railway Corporation Engr. Alhassan Musa Ibrahim, Minister of Aviation Hadi Sirika, Minister of Communications Isa Pantami, Kano State Governor Umar Abdullahi Ganduje, Plateau State Governor Simon Lalong, Kebbi State Governor Atiku Bagudu and Minister of Transportation Rt. Hon. Rotimi Amaechi






He should continue,thats all what he knows how to do
ReplyDeleteThis one with old iron . So nai make them gather like say na wedding ceremony becos of one local rail way wey dem go pack come from abroad wey oyibo use throw wayπ€£π€£π€£π€£
DeleteNa rail be this?
ReplyDeleteI was expecting to see that type of rail in Jackie Chan's movies. #China erie anyi mugu daa.
ππππ Mao you never see something e go shock you say na charcoal dem go take power that train! Countries dey progress forward Nigeria dey beat drum go backwards! Saw your comment yesterday abeg if I invite you come Sweden you go come? Visa na 46k ooo. Let me know if you are serious o. Take care π
DeleteSee as the pictures fine,hope sey Dem be fine like this for real lifeπ€·♀️π€·♀️
ReplyDelete