This man wey no thief or do any bad thing (Him only crime na bleaching) go agodi prison for Ibadan go visit him friend with food and e come hide droogs inside the food..Na so dem use catch am....Na pomo i dey see inside the mama put spaghetti so`? Abi na fried ogufe be that?LOL
You see him life? From visitor to Prisoner!

Such is life. These people will never stay away from drooogs.
ReplyDeleteHe should enjoy his prison time.
There is no perfect crime 🐒
ReplyDeleteGod catch you. Lol
ReplyDeleteSmh!
ReplyDeleteAtleast he will have a friend there
He isnt bleaching. He just doesnt wear shots often. He is an addict too. I hope the food wasnt wasted.
ReplyDeleteWhich one be he wasn’t bleaching??? You no see his legs???
DeleteSee your life? Drugs don finish am.
ReplyDeleteOya join your friend for prison na.
Their friendship the go last well well🤣
ReplyDeletePerson wey wan die meet person wey go kill am
ReplyDeleteNa for inside PRISON of all places you for try dis kain tin?!!!
Truly his village people escorted him on this suicide mission
😱