Stella Dimoko Korkus.com: Chronicle Of Blog Visitor Narrative...

Pages

Advertisement

Thursday, April 23, 2026

Chronicle Of Blog Visitor Narrative...

 Hmmmmmm....


STAND ALONE NARRATIVE
WOMEN ALSO USE MEN

Una too dey think say na only men dey use women.
 I dey one man house like this and I dey use am wella.
The gbenshing na me need am pass because I be nympho. 
The loser want die on top my matter. But me I no dey capable of loving any man. Afterall, I don born two children keep with my mama.
I don use sweet kpekus put dis mumu for work. Every time, "I love you". 
Make I use am train my children finish make I put am for one corner. Upon as I dey bill am reach, and as e dey drop reach, I still dey unfaithful. One man no fit satisfy me.
Stella no post o if e no show anonymous. Abeg no cast me here o.

Na wah oh..... Your problem plenty ooooh...Only you baby mama, only you nymph, only you no fit love any man,only you dey unfaithful....Your real Chronicles of tears dey load if you no change this your ways..

16 comments:

  1. E sure say you no dey rub something for t*t*??

    Talk true.

    ReplyDelete
  2. Mumu woman. What if the man dye today is that how you will still carry kpwlekus to another man. Can't you invest? Why not settle down, what if you dye today whoa going to take care of the children you have allowed knacking take over your sense

    ReplyDelete
  3. The red ink has said it all.

    ReplyDelete
  4. continue but know that you will reap whatever you sow. Keep feeling like the winner until the time comes when karma will visit you. Until then just enjoy.

    ReplyDelete
  5. You dey use kpekus train children, wetin happen to your hands? Kpekus mama😂

    ReplyDelete
  6. May God deliver you ma

    ReplyDelete
  7. Priding in being a Nympho? Welldone.

    ReplyDelete
  8. Funny enough,E fit be another person husband way him head no correct...

    ReplyDelete
  9. Clitocurrency dey fall like other coins ooo.

    ReplyDelete
  10. This one no fit change e dey her DNA,is too sure say you go regret at the end.

    ReplyDelete
  11. Weldon, inside life! Life dey

    ReplyDelete
  12. Ur puna go sha slack and retire. Dey run am sha with sense

    ReplyDelete
  13. Nah You Get Ya Kpetus lala
    Anything You Like Use Am Do lala


    Hello iya Boys

    ReplyDelete
  14. My sister, you dey do yasef. No be me you dey do

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141