This man na lover boy but e no get money to spend on him babe..
As her birthday reach the small thiff sense when dey him head come direct am go supermarket go thiff wine when he go dash her as gift but e no succeed cos dem catch am come pull all him clothe leave am with only pa-ent for waist.....
Man wey no get money no get any business with girlfriend at all and na wetin one of my Bambino tell one of my friend wey ask am weda him don get babe oh.

Why go steal? He should have talked to the babe now and if she refused to understand, let her go, so many birthdays to be celebrated instead of this international/public disgrace.
ReplyDeleteMust birthdays be celebrated with food drinks, cakes and money. You can just mark it in the quietness of your time
ReplyDeleteThe definition of i can do anything to make you happy
ReplyDeleteGbamš¤£š¤£š¤£š¤£ babe I will die for you
DeleteDey play
You used me for this content, stella. You better stop before god arises for the poor and needy
ReplyDeleteNa wao. Why stealing? To impressed who? Sorry for him
ReplyDelete