Bible no talk sey prodigal son remorseful naa. The guy reason sey instead to dey chop pig food, make he go back house go lem correct afang soup with snail & okporoko.🤣
Prodigal Son dey remorseful naw! He talk say him papa servant dey enjoy real food while he dey here dey eat pig food. Say he go beg him papa say make e take am as servant because he is not worthy to be called a son. He was very remorseful.
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com Mobile Phone +4915210724141
🤣🤣🤣🤣🤣 I believe that prodigal son story. He was hungry and all his friends deserted him after his money finished 😃😃😃. Good morning Aunt Stella
ReplyDeleteBetter go before they attack you oo, Nipple oshi🤣🤣🤣
ReplyDeleteYou no fit chop am again sef😅
Relationship anniversary kwa how
Dey play 🤣🤣🤣
Lol 😂
ReplyDeleteNa hunger really carry prodigal son go house
Bible no talk sey prodigal son remorseful naa. The guy reason sey instead to dey chop pig food, make he go back house go lem correct afang soup with snail & okporoko.🤣
ReplyDelete😂😂😂😂, some relationships be like trailer o, if e jam you like diz, Oh God!...
ReplyDeleteProdigal Son dey remorseful naw! He talk say him papa servant dey enjoy real food while he dey here dey eat pig food. Say he go beg him papa say make e take am as servant because he is not worthy to be called a son. He was very remorseful.
ReplyDeleteNa hunger carry am go house o. I no wan hear say na another thing.
ReplyDelete