Market don fall press all the runs girls he patronised..LOL
Make I sing for you small baby :
Like Waec result o , I de wait you for my life ..
because o , Lekki girls don chop my eye ,
before ,na runz girl full my mind ,
You make me realize,life is more than that
I AM IN LOVE O ‘’.
Make una dey talk story complete for those of us when they follow una story...wetin you see wey shock you?LMAO!!!
Me likey how hes screaming hes in love!!!
This guy no fit stop runs girls take it or leave it!
ReplyDeleteGood for u. We dey wait for ur pre wedding photoshoot.
ReplyDeleteI desperately need this men wearing dangling earrings phase to be over. Jeez
ReplyDeleteCongratulations to them
ReplyDeleteThought he is a Christian why is he kissing on the lips
ReplyDeleteFor someone as sanctimonious as himself, so e dey follow runs girl
ReplyDelete