For abroad, if something waka comot for sea or river enter land, dem go carry am and use love throwey am back put inside the water......Even if na fish wey resembul wetin go sweet for stew oh but for Naija dem go rush the thing kill immediately and carry go house go cook soup....See this tortoise wey say make e comot for water rest small....Dem catch am at once begin rough handle am and as you dey read this thing so, dem don unalife the tortoise..
See dem!