Hmmmmmm....
STAND ALONE NARRATIVE
WOMEN ALSO USE MEN
Una too dey think say na only men dey use women.
Una too dey think say na only men dey use women.
I dey one man house like this and I dey use am wella.
The gbenshing na me need am pass because I be nympho.
The gbenshing na me need am pass because I be nympho.
The loser want die on top my matter. But me I no dey capable of loving any man. Afterall, I don born two children keep with my mama.
I don use sweet kpekus put dis mumu for work. Every time, "I love you".
I don use sweet kpekus put dis mumu for work. Every time, "I love you".
Make I use am train my children finish make I put am for one corner. Upon as I dey bill am reach, and as e dey drop reach, I still dey unfaithful. One man no fit satisfy me.
Stella no post o if e no show anonymous. Abeg no cast me here o.
Na wah oh..... Your problem plenty ooooh...Only you baby mama, only you nymph, only you no fit love any man,only you dey unfaithful....Your real Chronicles of tears dey load if you no change this your ways..

E sure say you no dey rub something for t*t*??
ReplyDeleteTalk true.
Mumu woman. What if the man dye today is that how you will still carry kpwlekus to another man. Can't you invest? Why not settle down, what if you dye today whoa going to take care of the children you have allowed knacking take over your sense
ReplyDeleteThe red ink has said it all.
ReplyDeletecontinue but know that you will reap whatever you sow. Keep feeling like the winner until the time comes when karma will visit you. Until then just enjoy.
ReplyDeleteYou dey use kpekus train children, wetin happen to your hands? Kpekus mama😂
ReplyDeleteMay God deliver you ma
ReplyDeletePriding in being a Nympho? Welldone.
ReplyDeleteFunny enough,E fit be another person husband way him head no correct...
ReplyDeleteEnjoy your self.ls well.
ReplyDeleteClitocurrency dey fall like other coins ooo.
ReplyDeleteIt's your life mahn! Use and misuse it as you like.
ReplyDeleteThis one no fit change e dey her DNA,is too sure say you go regret at the end.
ReplyDeleteWeldon, inside life! Life dey
ReplyDeleteUr puna go sha slack and retire. Dey run am sha with sense
ReplyDeleteNah You Get Ya Kpetus lala
ReplyDeleteAnything You Like Use Am Do lala
Hello iya Boys