Dem say former Delta Governor Ifeanyi Okowa wey get EFCC petitions on top alleged misuse of state funds, don agree to go senate because crowd gather go him house dey beg am make he run for Senate again...
E no shock you? EFCC never announce whether e don return the money wey e misuse, so e come look like the usual pattern wey allegations go loud, everywhere go quiet, and person fit still enter politics.....
You still dey wonder why some governors for Naija dey install successor wey no go probe their tenure? I sure say you sabi the answer?
Na thunder go hammer those people wey go beg person wey turn Delta state to state wey be like wetin get famine, to go Senate.....
Allof una dey play, dey whine unasef.....
Dey play!

E don tey wey dem dey do us this thing. EFCC vs Yaya Bello nko?
ReplyDeleteNa Senate be their retirement home
okay na.
ReplyDeleteKia...
ReplyDeleteWhich kind country be this, the rich are getting richer and the poor are getting poorer. U get case for efcc not yet solved u still wan come steal again. May God reward all this greedy politicians with death before the election date.
Amen
DeleteAnd also reward those that vote and support evil.
DeleteIt's *KAI* please and not kia ๐๐๐๐๐๐
DeleteHope say he no dey the same zone with papalolo?
ReplyDeleteThe end of all these greedy politicians will be disastrous. EFCC dey do selective arrest abi na witch ๐งน๐ช hunting
ReplyDeleteNot surprised, no be Naija again? At this point, embezzling public funds is basically a job requirement for politicians. The more you loot, the more secure your position.
ReplyDeleteGreedy and wicked people. Let him just denounce PDP and defect to APC,watch all his ‘sins’ disappear like magic. Na clean slate straight.
People with no conscience.
This is Nigeria
ReplyDeleteAnything can happen
Na the Senate be their retirement package na. Smh.
ReplyDeleteThis man is a chronic thief. But the good thing is that like the rest of us , he won't live forever.
ReplyDeletePeople are begging him to come represent them because he's the only qualified man in it constituency.
ReplyDeleteGreedy man fighting for his retirement.
E enter office and the first thing e do na to carry state money go fix him teeth. God go judge all of them.
ReplyDeleteThis thief. Inspite of their loot, God Amighty will afflict them with problems money cannot solve. This is my prayer.
ReplyDeleteUseless man!
ReplyDeleteThis man came into politics just to loot.
ReplyDelete