Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Asawo Don Delete Customer

Advertisement

Friday, October 11, 2024

Pidgin Post - Asawo Don Delete Customer

One man wey dem dey call Okafor don delete as asawo wey e carry to gbensh chook am knife send am to the land beyond beyond...
E be like say na house dem do the business because nah from e house she chook am as dem rush am to hospital, the Dokinta wey them meet say the man don delete for road before them rish dia...

13 comments:

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141