Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Singer Tuface Says E No Dey Give Belle Up And Down Again

Pages

Advertisement

Friday, December 26, 2025

Pidgin Post - Singer Tuface Says E No Dey Give Belle Up And Down Again

Tuface saye don change....
As e attend show for himnew wife Natasha city for Benin city, he come confess for stage say e no dey chook up and down again ....


"I get confession, I dey make this confession everywhere I go now to set the record straight. I don stop to dey do that kine thing. I don stop to dey give belle anyhow I don stop!!!

 I swear ask anybody now they will tell you I am innocent.
‎I dey tell everybody so I must tell benin as my in law now so make una explain to am before anything go happen further. 

I no go entertain internet people for here(at the show) me and Natasha don provide two years content give them already there's no need to further.....so it's back to work, business."

18 comments:

  1. Akuko.... the belle wey natasha carry this year.... na me give her on your behalf abi?

    ReplyDelete
  2. We have heard you.
    Time will tell.

    ReplyDelete
  3. At the tender age of 50. Na wa.

    ReplyDelete
  4. You don stop to dey give women belle abi you don start to dey wear condom? 50 yrs old boy.

    ReplyDelete
  5. That one na your problem and women wey you dey give belle, nothing concern me.

    ReplyDelete
  6. If you like give belle if you like no give belle is not my business biko 😙

    ReplyDelete
  7. See someone's father & husband.
    Must you spew nonsense all the time? Be responsible na Tubaba.

    ReplyDelete
  8. Noted. Make I mark the date for you 😁😁😜

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141