Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Maale Wan Kill Person Daughter On Top Man Matter..

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Monday, August 01, 2022

Pidgin Post - Maale Wan Kill Person Daughter On Top Man Matter..

Wahala be like tyre of Keke Marwa....








Warr Aproko don come with another one eeeeh....

Dem say One 63years old woman wey base for France storm the birthday party of her small boyfriend wey dey chew her kpomo well and During the birthday party she con notice say another lady dey give the boyfriend close marking Naim she con dey suspect say the boyfriend go also dey chew that other woman kpomo...


 Na so the Maale wey come from France use Δ…nger scatter bottle take stab the other lady for chest three times before the lady collapse wey people rush the am go hospital.

Police Δ…rrest the 63years old Lover go police station but na once she control another young guy come to come bail her and na the young guy stand to sign her bail.

14 comments:

  1. Mama no gree, which one is chew her kpomo well 🀣🀣🀣

    ReplyDelete
  2. Nawa o
    Maale be calming down o

    ReplyDelete
  3. What is this world coming to. I am sure she will run back to france

    ReplyDelete
  4. All these small boys and older woman. This woman eye don see with men. So she no wan hear story say na wind carry him wayward oat enter another woman soil. πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚

    ReplyDelete
  5. πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…. This woman strong o

    ReplyDelete
  6. Oh my Lord "chewing her kpomo" 🀦

    ReplyDelete
  7. Is attempted murder a bailable offence? How can you stab someone thrice in the full glare of witnesses and still be bailed?

    ReplyDelete
  8. Maale get them plenty she know say she get another boy na him she go stab person pikin 3 times for chest.

    ReplyDelete
  9. Lady wey no know anything you go chuck her for chest attempted murder she go soon run go airport

    ReplyDelete
  10. Maale wan hejoy her boy alone.

    ReplyDelete
  11. Maale dey look for fresh blood,who no weda na their juice she take dey get money,another young boy come bail maale,na wa o.....J

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141