Stella Dimoko Korkus.com: Ghana Girls Wey Bleach No Fit Job For Immigration Service + 'K-Leg' Den 'December Head' Bois?

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, January 09, 2018

Ghana Girls Wey Bleach No Fit Job For Immigration Service + 'K-Leg' Den 'December Head' Bois?

If you dey use skin lightening soap den creams or you dey suck some 'milk' like some Gospel Artiste sake of you want make your skin 'light', den forget job for Ghana Immigration Service (GIS).



Superintendent Michael Amoako-Attah, Public Relations Officer for Ghana Immigration Service (GIS) talk di national newspaper, Daily Graphic say dem no go give bleached girls selection for demma ongoing recruitment exercise.


In reason be say, dem want prevent severe damages wey fit affect den kind shoddies for di work top. Di matter dey trend because people feel say of late Ghana girls dey change demma housing like chameleon, now almost all di rainbow colours dey wanna street top, some Ghanaians self dey believe say you no fit find black lady for Ghana again.



What of bois wey get 'December head'?(Deadlock)



No be only bleaching, GIS don say dem dey go disqualify people wey gey stretch marks for demma body too.


One tin BBC Pidgin tori person Favour Nunoo dey ask Immigration Service staff na say why dem dey disqualify people wey get big head like Ghanaian Comedian DKB, dem fit get selection anaa?


So if bleached girls no go get selection, dem for get equivalent disqualification for bois? E be fair question we dey ask abi, make no bodi bore for here?


Staff for Ghana Immigration wey no want make we talk im name explain give BBC News Pidgin say people wey get K-Leg (knocking knees) no go qualify, but dem fit get customized uniform caps give DKB in type of head some.


GIS want exploit Ghanaians?



People bore for social media over dis recruitment exercise sake of GIS reveal say dem dey recruit only 500 people, but dem open di applications give 84,000 people. Some saf want make dem Bureau of National Investigation (BNI) investigate di matter sake of e dem feel say e check like fraud.


GIS explain give BBC News Pidgin say e no be say dem want do job seekers azaa, but Deputy Ranking Member for Parliament in Committee on Employment, Richard Quashigah say make people wey Immigration Service reject demma applications go court over di monies dem pay.


BBC pidgin

25 comments:

  1. This write up gave me headache. What manner of pidgin English is this? Anyways, I got the message sha.... Side eyes 👀 @ them bleachers club

    ReplyDelete
    Replies
    1. Azzzin eh....foreign pidgin abi pidgin English with English accent..lol

      Delete
    2. Ahn ahhnn, which kain pidgin be dis? Dem for carry me employ mae dey teach dem beta pidgin. Its frustrating to read. Mtcheeeeeeww.

      Delete
  2. Not easy reading this abeg




    *Larry was here*

    ReplyDelete
  3. Pidgin dey inside pidgin. This 👆 gives eye and head ache

    ReplyDelete
    Replies
    1. Ghana's Pigin is different from the others. ..Very unique

      Delete
    2. Anonymous 10:17, what's unique about that jargons 👆 there?



      *Larry was here*

      Delete
  4. Na wa for this pidgin ooo.

    Bleachers una hear? No immigration jobs for una.

    See as una turn to chameleon.

    Abeg na money i dey find, make i waka go front

    ReplyDelete
  5. Almost had a concussion while trying to read this!🤦‍♂️

    ReplyDelete
  6. I almost had a crossed eyes.

    ReplyDelete
  7. I love pidgin and i write it well but i honestly don't understand this here.

    ReplyDelete
  8. Why bleaching girls dey find work? I think say dey talk say rich men dey always date/marry them, a bi no be the reason why they bleach for first place? Make dey go spa, dey go take them

    ReplyDelete
  9. This will not be the first time girls that bleach will be blacklisted. Even here in Nigeria. There is a popular bever age company here in Nigeria that sacked all the people that were bleaching. Their reason was that they need a sterile environment when preparing these beverages and that these chemicals they use on their body can contaminate their beverage. That was how all the fake light skinned girls lost their jobs.

    ReplyDelete
    Replies
    1. The bleaching no pure. If you see correct bleaching ehn, you sef go swear na from birth.

      No be all this cheap bleaching wey skin go turn to alligator own.

      Delete
  10. This will not be the first time girls that bleach will be blacklisted. Even here in Nigeria. There is a popular bever age company here in Nigeria that sacked all the people that were bleaching. Their reason was that they need a sterile environment when preparing these beverages and that these chemicals they use on their body can contaminate their beverage. That was how all the fake light skinned girls lost their jobs.

    ReplyDelete
  11. The way some of you put this bleachers issue on your head eh! I don't understand it, is it your insecurities that is talking or some of you are just natural jealous? Its a free world if you want to buy bleaching cream go and buy instead of your rants everytime, or is it your body that was bleach,Nigeria play too much and they don't mind their business.

    P.S I am an ebony black beauty, before some of you here will conclude nonsense, I am just angry with the amount importance we give to this kind of news every time its brought up.

    ReplyDelete
  12. Those who have eyes let them hear the cream matter don taya me sef.

    ReplyDelete
  13. I saw this news on AIT this morning, I was like ikwakwakwakwakwakwakwa.

    ReplyDelete
  14. E don happen.... Bleachers club Una hear!?
    I love this development, maybe after this they will start liking their true colors more.. Kikikikikikiki

    ReplyDelete
  15. Ghana pidgin be giving me headache!! I live here and doubt I would ever get it.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141