Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying.....

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Saturday, July 04, 2020

Wise Saying.....

Jollof Rice wey dey for d bottom of pot today go dey for top of cooler tomorrow...





17 comments:

  1. 😂😂😂😂😂 na very true tak

    ReplyDelete
  2. Lies.
    Who go allow jollof rice reach tomorrow?
    Na wack I go wack am. E no go enter cooler at all. 😊😊😊😊😊

    ReplyDelete
  3. Nor be everytime prick dey stand because of konji

    pikin when say he mama nor go sleep, na orphanage fit am

    #WiseSaying

    ReplyDelete
  4. Everything in this life na turn by turn.

    ReplyDelete
  5. Na jollof rice wen no get swag dey enter tomorrow. Chai I miss party jollof ooo

    ReplyDelete
  6. No condition is permanent.

    ReplyDelete
    Replies
    1. True talk, your condition can change at anytime

      Delete
  7. Mosquito when perch for man blogos,na small, small them dey drive am..
    Na because house fall na make goat fill climb am..

    Na because snake na Wetin him be na make farmer no dey use am tie wood, because him be like rope..
    Na foolish man oil, dem dey take chop yam for canoe..

    Prince when no wise na servant for palace dey use take make slave..

    Bring suya,bring suya na nama body..

    Who dey like to eat egg nor no say yansh dey pepper foul...

    ReplyDelete
  8. Same shit, different smell.

    ReplyDelete
  9. No condition is permanent

    ReplyDelete
  10. Yes o, No condition is permanent.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141