Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying....

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Saturday, November 14, 2020

Wise Saying....

 Person wey em house dey burn no dey purse rat.....




7 comments:

  1. But which rat they stay for inside burning house? 😜😜😜😜

    ReplyDelete
    Replies
    1. 🤣🤣🤣🤣you self get point too.

      Delete
    2. Looolz, this one off me. How rat go cross leg dey watch house owner hustle to arrange house. Rat go come dust nyansh enter, begin jump from corner to corner dey boast say we die there, lol.

      Delete
  2. The rat sef go run for him life na

    ReplyDelete
  3. Rat wey no gree hear word na him dey die inside person wey him house dey burn.

    ReplyDelete
  4. Solid insurance cover house owner. But rat head go first burn, him hair and short legs go follow because no insurance. So make rat no think say him small tail wey make house owner lantern catch fire no go burn first.

    ReplyDelete
  5. If rat like make e recruit Amanpour and the entire CNN crew to report strategic aspects of the fire, there is no way it will get out whole again. The long throat wey make am enter house go kill am.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141