Stella Dimoko Korkus.com: Wise Sayings....

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Friday, November 27, 2020

Wise Sayings....

  Sun too hot nor mean say fowl go Lay boiled egg.




10 comments:

  1. You never see hot sun for draught wey dey roast both fowl and eggs wey dey inside her belle? ๐Ÿ˜œ๐Ÿ˜œ๐Ÿ˜œ๐Ÿ˜œ

    ReplyDelete
    Replies
    1. Pussy wey dey come CHOP fowl for darkness na masquerade wey no gree say e no wear mask.

      Delete
  2. The frown on the face of a he goat will not prevent it from being sold.

    ReplyDelete
  3. Boiled egg got me ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

    ReplyDelete
  4. Lol!!!!
    So true.
    Went out to get my lunch, kaแป‹, the weather eeeh, I had to rush back to my office.
    I'm looking forward for harmattan oooh!!

    ReplyDelete
  5. Turkey cost, turkey cost, las, las, na for toilet them go shit am.

    ReplyDelete
  6. Better to be fowl wey sun dey beat than pepeye wey sabi lay egg.

    ReplyDelete
  7. I fly go north, south, east and west get everything but this fowl wey no fit lay boiled egg dey give me corn swallow for backyard before I become eagle. I dont try to catch, carry and chop am but I no fit no matter how I try reach the fowl two leg dey ground. No be pepeye I be so?

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141