Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Osho Baba Say E No Dey Do Again...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, December 08, 2020

Pidgin Post - Osho Baba Say E No Dey Do Again...

 After all the yawa wey just happen finish,before before governor and former oga of APC party say e no go gree if them ask if e wan be oga again..........

Even if them beg am,e no go gree!!!




photo @punchnewspaper on instagram

12 comments:

  1. Greedy lying polithiefcians.

    Btw,e don tey wey oshobaba step out with im wife. Abi she dey on nine months course?

    ReplyDelete
    Replies
    1. Empire, which 9 months course, e be like say, the babe don kawasaki !
      Wen dem dey tell Osho say wahala be like Bicycle,nah eye he dey open dey talk.

      Delete
  2. Who go give you again. Monkey thief

    ReplyDelete
  3. Sir,no vex but that's a big LIE. What lead you to agree the first time will make you take it again when/if offered.
    No be una again..sshhiiooo

    ReplyDelete
  4. Afraid catch the guy man, Obaseki wey be him godson, turn Osho to great grandpikin for our korokoro eye o ! Osho think say Opolo eye nah open eye.
    Nah from window hole he dey spy wetin dey happen for politics.
    He hear wenhhhh !

    ReplyDelete
  5. Yimu when everyone knows his usefulness expired hence the deserved treatment he got. Cover up excuses, when he's probably crying inside his mansion as he can't be involved in politics in State and National level. He got played in his own game.

    ReplyDelete
  6. Go face your airline for your wife country

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141