Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Thursday, December 10, 2020

Wise Saying

 Things wey you dey joke with, na em people dey pray for...



3 comments:

  1. How about people wey dey joke or play with snakes, e get people wey dey pray to receive snakes? 😜😜😜😜😜

    ReplyDelete
    Replies
    1. When Fade no gree say e don FADE, na to dey dance upndan for village square, enter house, use kanda as meat for firewood cooking and shit for black WC wey N30 hypo fit clean. Life no balance jare.

      Delete
  2. Meaning, wetin take face, face one person, nah yansh e take face another person abi ?

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141