Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Dem Say E Don Die Again...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Thursday, May 20, 2021

Pidgin Post - Dem Say E Don Die Again...

 This na the 99 times wey i go hear say dem kill Boko H leader Shekau....Hian!!!

Even cat with nine lives go don de since naaah......

Make we dey wait because e go soon do video laugh pipu wey say e don die.

Nah siddon look me and una dey so....




11 comments:

  1. This man don get plenty graves wey his names dey

    I no trust or believe. Give him 2 months he go.come out and rubbish una

    ReplyDelete
    Replies
    1. This one pass cat with nine lives.....πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

      Delete
  2. The people wey dey sponsor them, may God destroy them

    ReplyDelete
  3. You dey mind dem ...

    ReplyDelete
  4. Stella i follow you sit down de look.

    ReplyDelete
  5. Stella, stopeeetπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

    ReplyDelete
  6. They should continue killing him.

    ReplyDelete
  7. Yes someone has been crown the leader again...

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141