Stella Dimoko Korkus.com: Wise Sayings

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Saturday, July 31, 2021

Wise Sayings

Person wey family dey depend on, no dey compete with person wey dey depend on family....




10 comments:

  1. Na so ooo..
    My friends be buying cloth,shoes n begs online and tagging me up n down ...
    Dem don't know my hustle n bustle story ooo

    ReplyDelete
    Replies
    1. some don lose themselves because dey wan belong.
      Las las you know the truth and know who dey deceive who.

      Delete
  2. But some families dey depend on some dependents. Or tell me how sister go dey school, dey drive SUV,
    dey send money home and she no get any work or skill -except ekwu ukwu?
    😜😜😜😜😜😜

    ReplyDelete
  3. 🤣🤣🤣🤣🤣 if u try it ya account go rediooooh

    ReplyDelete
    Replies
    1. Most of them wey dey do competition dey broke dey form.

      Delete
  4. Why will you be in a competition with anybody at first place?
    Na you and the person follow come world?
    Wetin you no get you no get.
    Wetin you no know you no know.
    Person wey pass you pass you.
    Different levels .
    Keep it real.
    No go do pass yourself make you no show yourself.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141