Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Maria Wey Dey Give But Not Fit Take And Pere Wey Dem Dey Jealousy

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Wednesday, August 25, 2021

Pidgin Post - Maria Wey Dey Give But Not Fit Take And Pere Wey Dem Dey Jealousy

 The Yellow PAWPAW Big broda Naija housemate wey dem dey call Maria go good to be Comedian oooh...





The Okpeke come dey vexs because dem put her name for list of people wey big broda fit pursue on Sunday.... Hahahahahha.

Person wey put other people name for the list come dey vexs say other people put em name for the list.... She say all the other pipo instead big broda has na fake dem be.

Na wetin we go call that one na?

Instead of her to pretend like her fellow fake housemate Pere wey say em mind ready for Sunday to leave,  (me and you know say na lie say the housemate dem wey dia name dey list dey begin piss for body from Saturday)

E say nah jealousness make dem put e name for the list and say nah because of em kwanta with whitemoney.


Hahahahahahhahahaha my pidgin is improving!

32 comments:

  1. I no even know why she dey vex sef. You mentioned people's names and those ones mention your name, you come dey vex, na small pikin dey worry am. Make all of them take am in good faith. I wish them luck on Sunday.

    ReplyDelete
    Replies
    1. The people she mentioned their names no even mention hers and she dey vex. Na guilty conscience dey worry am. Na game dem dey and anybody fit nominate anybody.

      Delete
    2. No mind am, she bin think say she be queen of Edinburgh. Yeye dey worry her.

      Delete
    3. Your English should try improve too, wetin be jealousness 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤔🤔

      Delete
  2. Maria wey be big brother elder sister, d talk n do queen, h highest above her house mate,chia,dey nominated you,you no giri waash film again, come say u won even go home to go do ur momma byeday on Tuesday,NNE gbagara nou,big brother will look into ur difficulties. I take that jewelu fowl eyes dey look u,nansense

    ReplyDelete
    Replies
    1. From all these, she seems like a very petty person.

      Delete
  3. Maria na ogbonge actress
    You enter diary room nominate other HM why your face come dey red when dem nominate you.Her problem be say she dey expect WM to be up.Taste nomination too babe.She Kon dey call them fake.

    Na game everybody come play no be family gathering.

    Pere,dey ready to dey stand up every Monday as dem go dey nominate you wella.

    I don give cross all my votes.I wish una luck.

    ReplyDelete
  4. With all her drama, I still like her. She's being herself so far on the show and can hardly hide her emotions. Love her.

    ReplyDelete
  5. Abeg make una vote for queen

    ReplyDelete
    Replies
    1. I don vote for her and Cross. I hope say them no go leave on Sunday.

      Delete
    2. Forgot queen. Gave all my votes to cross.

      Delete
  6. No wonder dey nickname her white witch.. Aunty na two faced pesin.


    Lovelace

    ReplyDelete
  7. Her major vexation na because the person wey she hate and she nominate am no stand up like her. Na her main reason for vexing be that. Make she go house on Sunday, make Ebuka show her say White Money no nominate her as she think say White Money nominate her that's why she dey vex. Yinmu. Waka abeg!

    ReplyDelete
  8. Someone has to leave.. her vex no hold water

    ReplyDelete
  9. The major game players I see in that house right now are Cross, Liquorose and whitemoney. Angel be like guest housemate for my eye.

    ReplyDelete
  10. My girl you going nowhere,I don't vote though 🥴🥴

    ReplyDelete
  11. I like her, though she forget sey na game,her vex no make sense.

    ReplyDelete
  12. anyhow....pere got all my votes

    ReplyDelete
  13. Don't mind Maria it is so annoying
    She is even directing her anger for people that did not nominate her.
    Maybe she thought she is big brother wife 😂 😂 😂

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141