Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Funny Man Bovi Say ''Gugulu Me''

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Thursday, February 10, 2022

Pidgin Post - Funny Man Bovi Say ''Gugulu Me''

Funny man, Bovi enter Internet begin halla mention name of one con man wey dem say e be correct thiff.....




 



E halla becos e get small yawa for Obodo Oyibo hotel wey e bin wan stay and as card wey e wan use pay begin misbehave na so Bovi come halla dem say ''Gugulu me'' to show say em be important pesin gor em contri and say thiff no dey em blood..... E say na the first time wey e go halla '' gugulu me'' be this.

How many of una fit halla ''gugulu me'' wen yawa gas?




8 comments:

  1. This made me laugh though....dasall

    ReplyDelete
  2. Abeg meself won reach stage weh I go fit shout google me,abii no be the same one head we carry come world?

    ReplyDelete
  3. If person gugulu me them no go see anything o becos of say I no be important person. Bovi use him mouth bail himself for obodo oyibo before them go call am thief.

    ReplyDelete
  4. These people don't ever make me smile not to talk of laugh.
    Feeling too important.

    ReplyDelete
  5. Chai oooooo.can't stop laffing. Google me dot com

    ReplyDelete
  6. Chai oooooo.can't stop laffing. Google me dot com

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141