Stella Dimoko Korkus.com: Preacher Bishop David Oyedepo Talks About Not Knowing When He Became A Millionaire...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Thursday, February 17, 2022

Preacher Bishop David Oyedepo Talks About Not Knowing When He Became A Millionaire...

 


17 comments:

  1. Glory Daddy! I got that Sir..
    I don't joke with my Tithe and God has never seized to bless me.

    ReplyDelete
  2. Pandora daddy...hmmmmmm🙄🙄🙄

    ReplyDelete
  3. Funny and at the same time not funny.

    ReplyDelete
  4. Another way to scam his members into dropping more of their money. People wake up, all na scam

    ReplyDelete
  5. To me, I only recognize those the Bible wey una dey carry referred to as 'man of God'. No human being should tell anyone in this day and time wey poverty dey knack fire for everyone, how they should pay their tithe. Most of these guys be guy man! If you read the book 'The Secret', you'll know that you have the POWER to command wealth using your tongue, your heart and your hands. Nor come dey form 'man of God' because you never reach the people wey Bible call as 'man of God'. You NEVER do like them do to be referred to as 'man of God'. For Bible wey una dey carry, didn't you read that dem nor dey let women enter into the temple because dem nor fit dey ask every woman who dey period or who nor dey period. How woman wey dey see period go mount altar dey preach, dey lay hands on man head??? (Some men don't even know their power as men wey woman go put hand for your head) When God vex for the Bible wey una dey carry, didn't he say, he will 'put women over the children of Isreal as leaders' (not as judges o, as leaders). He said it out of vexation. Abegi! Let people give out their tithes as they please. If you get 10k as tithe, enter bus, pay for everyone in the bus. Any money wey be your tithe, Go to the market, dash people hustling under hot sun or you Go to a school, pay for 2 children school fees or you go police station, bail 5 people out. Nor dey carry your tithe dey give person wey get money pass you. Which kin brainwashing be that one? I know say some people go one come give their unsolicited opinion for this my comment, na 5k be una money down. I tire for una and the brainwashing tithe matter. Pastors wey be guyman on code! Why all the pastors nor get a gathering once in a year wey them go pull an 'Elijah' on us? Abi That miracle too strong for their miraculous churches?? Shebi una dey form prophetic prophesying prophecies prophetical-- make all of una gather and set up firewood and pour drums of water on am and let God send down fire on his own 'man of God'..una nor go gree do that one. I know people wey dem dey rent on a regular to go dey form miracles for some of una churches. Dem dey travel from north to big churches for Abj and Lag. E dey vex me because the way people dey fall for them hen, I shock. E come be like say nobody come get sense again. Pls leave tithe matter alone. We don't have a scared tabernacle or levites that we need to gather tithes for. Shebi you're rich, why do you still need the average person to think that their tithe must come to your church? Gay Don dey get their own church! Even pastor with better dreadlocks get im own church. Have you seen an Imam or Alfa flaunting cars like your pastors do????? Or flying private jet or helicopter? Or God nor know Imam?? Let people use their tithe to help their neighbors and people in need. Leave the talk of tithe and face your life jor.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Yeye person, I didn't have any plans of liking you but why are you doing me like this naw? It's getting difficult not to like you😭

      Delete
    2. Your money is 2k and Na because you be diamond. Shine bright jor.

      Delete
    3. There are so many counterpoints to what you've said, but I'm tired. I dey come

      Delete
  6. No sir
    No daddy
    Daddy you're lying
    You didn't become a billionaire via obedience. You became a billionaire by doing exactly what hushpuppy was doing. The only difference is the modus operandi. Daddy,if everybody was like me, you won't be a billionaire. You go hustle your money.

    ReplyDelete
    Replies
    1. God bless you. His blind , brainwashed members will not see this now? They will come and attack you

      Delete
    2. LOUD IT!!!!!! Dia papa!!! Your head too dey dia!!!! E go hustle hen, money go run from am! Nonsense! I owe you 2k. Or you owe me 2k.

      Delete
    3. If everyone was like me, he won't see kobo

      Delete
    4. No, they won't attack him because they are getting fewer and fewer. The brainwashed are not as many anymore.

      Delete
    5. With his bird face. This man's aura is far from Godly and i have always been baffled by how people revere him.

      Delete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141