Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Bubu No Call Oh

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Friday, March 25, 2022

Pidgin Post - Bubu No Call Oh

 Nigeria dey play match today for Ghana and nah God we use beg President Bubu not to call them...No be say we mean anything to say make e no call oh...Make e let them concentrate, e fit call them tomorrow.... Or wetin una think? Make e call abi make e no call?






18 comments:

  1. Replies
    1. πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚ Bubu please don't call

      Delete
    2. please sir, don't call them. They are very fine and they don't need your calls. T for thank you in advance.

      Delete
  2. I dey with you oh..
    No be say we dey blame am the last one weh him call and them lose, Haba mana.. na even him call make them no too flog us that day, him Goodluck reduce the bashing wey we for collect, so we say thanks for the other day..

    But we know say him dey busy in preparations for the APC convention.. so we no one stress am, na old man, shey if na our own daddy we go dey stress am no, it's not fair naw.

    We know say him go won call because him too love this country, no matter how inconvenience e go be for am.. but make him no worry, we understand..
    Na beg we dey beg, no show your patriotism and love today sir🚢🏽‍🚢🏽‍

    ReplyDelete
  3. Abeg make him call Ghanaian team abeg with the name of d gods

    ReplyDelete
  4. Bubu said we will go and visit the boys ooo

    ReplyDelete
  5. Any call or well wishes from him now, boys go Run enter bet9ja go stake the Guy on Ghana straight win..

    Bubu na bad luck.

    ReplyDelete
  6. Any call or well wishes from him now, boys go Run enter bet9ja go stake the Gamw on Ghana straight win..

    Bubu na bad luck.

    ReplyDelete
  7. This man don suffer for Nigerians hand

    ReplyDelete
  8. My Bubu, abeg I've got some high stakes riding on this. Don't call them na beg I dey beg.

    ReplyDelete
  9. πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„ Bubu no suffer for una hand

    ReplyDelete
  10. What time is the match pls?

    ReplyDelete
  11. Baba Bubu kindly call Ghana to show patriotism. Leave Naija boys alone

    ReplyDelete
  12. Stella you mean say Bubu call na badluck? I have never seen any president that is Nigerians's favourite.

    ReplyDelete
  13. Let him call the Ghanian team. They are our brothers and need some love.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141