Dem say Bubu fit choose between Jagaban, Amaechi and the Pastor wey wan be President.... Nobody know yet how e wan be but the person wey him go choose must be member of him party wey be APC.....
Abi him choice never declare? Nah to siddon look na em Nigerians sabi do but me i go like ask wetin concern us for who Bubu like or want? I hope say when him announce him choice ,no be the choice go become President? I hope so oh....
Abi una want Bubu to choose next President for una?
Person no just understand these people. When did presidency become like family handing over inheritance. God help us o! I sha dreamt in 2005 that Atiku became president of Nigeria.
ReplyDeleteAbeg abeg abeg beta undream dat kain dream.
DeleteIf person wey dey always carry last position for school recommend textbooks for you say na wetin he dey read all the time, you go gree buy am? Nigeria be wise.
ReplyDeleteIt's Goodluck Jonathan!
ReplyDeleteNope... It's Oshinbajo
DeleteGEJ or CRA
ReplyDeleteMake all of them getat. He has no right to decide for Nigerians.
ReplyDeleteWe will see at the polls come 2023. All I pray for is for the Nigerian youths to wake up and rise above religious, tribal and party sentiment.
I share in that prayer, but I can tell you that the Nigerian youth will not rise above religious, tribal and party sentiment. The Nigerian youth is not at that point yet.
DeleteThe youth??? 80% are drugs, discussing on how what to wear on a dick appt, yahoo stuff, ritual stuff, talking about big butts and boobs! Nah! The youths are not there yet!
DeleteWatin concern him with who takes over
ReplyDeleteNa pastor e go be. As na under bubu chair e hide throughout dia tenure and e no complain or condemn dia excessee for once
ReplyDeleteBubu should just carry his Kaya commot,wettin concern am again.
ReplyDeleteOnce he names that Candidate, he's qualified for total failure
ReplyDeleteIt's Oshinbajo... Na hi. Candidate
ReplyDeleteIt's Oshinbajo... Na him Candidate
ReplyDeleteI pity the candidate he will choose.
ReplyDelete