Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Sense Go Kee Some People

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Friday, February 24, 2023

Pidgin Post - Sense Go Kee Some People

 Hmmmm naija pipu dem una try oooooo........

Some of una ceebs for Naija don wait tire dem no see advert so dem don join Presidential team wey go give dem traffic bring more follows.... Why una no support from beginning? Those of una wey don dey support since make una no mind dem ooooooooh.. I hope say una sabi dem?  kwakwakwakwakwa!

Sense go kee some people for obodo Naija!

Make una no forget to vote tomorrow...

5 comments:

  1. No be small thing
    It's the guts of some partisan Nigerians always spewing trash for me
    One insulted Toyin on Twitter for supporting Tinubu and others called her tribalistic on IG
    So those supporting Peteru are not tribalistic but highly detribalized?
    I am all for neutrality and do believe that people should be allowed with their choices
    Dey play,just dey play

    ReplyDelete
  2. Tonto dike sitting on this table.

    ReplyDelete
  3. 😉😉😉

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141