Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Big Brother Naija Stars And Dia Yeye Yarnings.

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Thursday, January 25, 2024

Pidgin Post - Big Brother Naija Stars And Dia Yeye Yarnings.

I understand say dem monetise dia pages for social media but all the yeye content wey dem dey put out dia, nah God go epp those wey dey look up to dem as role models oh.......
I know say you know wetin i dey yarn, e don too much..
Some of them dey respect demsefs well well but e be like say some people favourite get diarhea for mouth.....
If you personally sabi the ones wey dey misyarn, epp us beg dem to quiet for social media make we hear word!...May dem get busy like the others!! ...Mschheeeeew!!!


9 comments:

  1. Hip Hop Hurray!! Even Stella tire sef like me...Make them fem

    ReplyDelete
  2. You're right SDK,and it's deliberately,just to be in the news. 🙄🙄🙄

    ReplyDelete
  3. Pesin don taya for dia opata yarn. The thing Kon be laik say anoda tin no dey their head to talk about again.

    ReplyDelete
  4. Hf_beddings/fiber-pillows/honey/English-fabrics IG: hf_emporium_ 0907230039125 January 2024 at 15:12

    If your fave name starts with the sound "fi" my heart goes out to you.

    ReplyDelete
  5. Looking for relevance by all means. They want to etch themselves in to our sight and mind by fire by force.

    ReplyDelete
  6. They must trend by Thunder or by Hailstorms

    ReplyDelete
  7. Tacha, Phyna, Venita...Vee sef don dey misyan

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141