Soso Saying

 


22 comments:

  1. even you too get one small lagos girl way dey call you big head.

    ReplyDelete
  2. Soso na normal thing, even you too have a sugar girl somewhere 😁 na wetin una like!

    ReplyDelete
  3. Chimo oooooooooo 🤣🤣🤣🤣🤣
    Make I put hand for head oooo🤣🤣🤣🤣 Soso is Mouthed abeg🤣

    Hello iya Boys

    ReplyDelete
  4. Lagos Mainland Girl21 October 2024 at 12:19

    No be everybody Papa dey do adultery

    ReplyDelete
  5. Na so i hear one small girl telling person papa , "Baby pls shut up joor, you are speaking out of point" 🤣 🤣 🤣

    ReplyDelete
    Replies
    1. No be him go dey join body with small pikin?

      Delete
  6. Some girls dey even wear wig on those papa head to straight brush their wigs with comb

    ReplyDelete
  7. Abeg, no be all papa

    ReplyDelete
  8. ….. or small boy. Fags now abound

    ReplyDelete
  9. I had to laugh..😊 Soso, you are mouthed.

    ReplyDelete
  10. Soso this one hit hard 🤣🤣🤣
    I'm sure my papa no dey this table 🤣

    ReplyDelete
  11. Swear say one Smalliey no dey Rub your bald head.🙄

    ReplyDelete
  12. Just d way Regina dey call Ned Baby. Ba so nau. Sosososo!

    ReplyDelete
  13. Yesoooo. Once I don see his odongoloshi, we don become mates.

    As in see finish don enter. 😃

    ReplyDelete

Post a Comment