She said it was a general warning to all constantly asking her when she would give birth........
She wrote;
"When people can’t stop asking you, ‘When are you giving birth?’
This na general warning to all of una
Wey dey always ask me
Real warri pikin “When you dey born nau”?
You go collect wetin nor good”.
This na general warning to all of una
Wey dey always ask me
Real warri pikin “When you dey born nau”?
You go collect wetin nor good”.

Lol..
ReplyDeleteNa them put am?
Lol, it is always from a good place, Nigerians care extra for pregnant folks.
ReplyDeleteI hope you know your warning will fall on deaf ears.
I’ve been asking myself, never knew others had the same questions too.
ReplyDeleteSo when she go born na? Feels like she’s been pregnant forever
I am telling you, this is the longest pregnancy everπππ
DeleteNo vex oo, I follow dey ask oo, e come be like say the belle don reach 10 months
ReplyDeleteImmediately I see her pics I thought so to. We no mean bad o, u look good btw.
DeleteLol
ReplyDeleteMe too o, whenever I see her and her big tummy, I am like she never still born, e dey always suprise me too
ReplyDeleteSorry ma
Safe delivery o
This her belle don tey for my eyes no vex real warri pikin π
ReplyDeleteI am in the same boat with her. My colleagues kept asking when I would be proceeding on leave even when I was not even close to giving birth. Anyways, started my leave on Monday and will birth next week by God's grace.
DeleteThis dry comedian have born her beautiful baby girl since nah
ReplyDeleteReally? must everything be violence?
ReplyDeleteLol!
ReplyDeleteMaybe she don born already.
Mariam.
Some people shaa...
ReplyDeleteNa waoh oooo πππ
ReplyDeleteIt's well
ReplyDelete