According to am, wetin e talk no dey ever appear the way e mean am, and e don tire for how dem dey misrepresent am for media.
E come add say sometimes e go talk simple thing, but by the time e see am for news, e go be like na another person talk am. So to avoid wahala, e say e don comot body from TV completely.

Because your handiwork no good.
ReplyDeleteWhen they replay for all to hear from you..mtchmmm AI abii?
ReplyDeleteMr "I have send your prayers to your mail box"
ReplyDelete