Luck shine small on Friday, October 23, 2026, as Adamawa State Jail Delivery Committee reduce him six‑year sentence to two years.
But Idi still dey lament:
“I thief money buy phone for Aisha and Asabe, dem no even look my face again. Since dem lock me, nobody show.”
Love na truly scam for this one.
But Idi still dey lament:
“I thief money buy phone for Aisha and Asabe, dem no even look my face again. Since dem lock me, nobody show.”
Love na truly scam for this one.
.png)
As they locked him behind bars, the love cleared from his eyes.
ReplyDeleteLMAO 🤣🤣🤣
ReplyDeleteMake He Sleep Well Well There oooooo...
Ije Love 🙄
Hello Iya Boys
This is the exact reason why democracy is in turmoil. Like my bossom friend India Amin dada of Uganda will say. "As you dey go enter fire for somebody,you need to pause come ask yourself if dem reverse this settings can those people enter fire for you?".
ReplyDeleteOn match 4th 1997 that's how my protege Tunde dangbana sold his father's sucker away just to pay his girlfriend's school fees. Only for the girl to sell her own father's swimming pool to buy bike for his new boyfriend to run okada matters.
Make una no mind me I just eat Sunday rice, na only lies come my head this morning.
😂😂😂😂thanks for making me laugh.
DeleteLove na scam like na now you know abi😅ok continue...🙄
ReplyDelete