Stella Dimoko Korkus.com: Boredom Eliminating Post

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Friday, February 15, 2019

Boredom Eliminating Post





Life be like standing fan. E blow you small, e blow your neighbour small.


Person wey dey chop egg no know say yansh dey pepper fowl.

113 comments:

  1. Na God put tortoise for motor sotey e dey find seat.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Tortoise wey dey inside shit for long, reaching de time wey dem go bring am out, him come say make dey do quick that the shit smell is too much. @Blessed Princess

      Delete
    2. because native doctor travel go London nor mean say di gods go begin speak English

      Delete
    3. every ben ben pot get e cover

      Delete
    4. This joke is better in Igbo...choi

      Delete
    5. Person wey swallow a whole coconut trust him anus

      Delete
    6. Pikin wet dey find party rice no suppose to fear dance

      Delete
    7. i no dey gree i no dey gree na him dey tear shirt.......

      Delete
  2. You put your hand for your anus come smell am abi you think say e no go smell you. This is my kid bro adage.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Na real kid adage be that one.

      Delete
    2. Dem say every anus you check, you go see shit dey inside am. @Blessed Princess

      Delete
  3. One day monkey go go market, he no go come back

    ReplyDelete
  4. This two always makes me roll on the floor with laughter.... I get am before no be property. Abeg put me down i no wear pant.

    ReplyDelete
  5. Everyday for thief,one day for the owner

    ReplyDelete
  6. Yanga dey sleep,trouble go wake am

    ReplyDelete
  7. One day breeze go blow and fowl yansh go open.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Breeze go blow, una go sabi say Rev. Father dey wear trouser.
      Make FAN (Emmanuel) blow make (side Chick) nyansh go open vam!

      Delete
    2. E good make small breeze blow for where reverend fathers stand make we see say them de wear trouser.

      Delete
    3. Anon 18:30...u sure say na only trouser u want see? Abi u dey find another thing? I no talk anything ooo...hmmm

      Delete
  8. Woman wey dey tell im husband those she reject, no dey tell am those wey she accept.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Person wey slap mother in law go dance naked for village square.

      Delete
    2. Hahahaha 21st century wife, come n carry ur shade with Ghana must go.

      Delete
    3. hahahhahahhahha....that 21st century wiffey

      Delete
    4. I support that slap jare...
      MIL that will not know who to rubbish, once bitten twice shy... chop ur medicine back, even husband knew his mom is at fault, if not e for beat the wife there & then, yet all he said was go n apologise.
      Next time she will save that slap for her daughter! This is her karma dealing with her.

      Delete
    5. Anon we kno say na u be the 21st century wife

      Delete
  9. Toto water no plenty but e de reach for prick to take bath.

    ReplyDelete
  10. pikin wey say him mama no go sleep him sef no go sleep.

    ReplyDelete
    Replies
    1. @Finny
      Na lie, im (21st century) mama go carry pacifier block im mouth come sleep well well.
      Or even carry ogwu ura nak am come sleep. Or even measure am correct slap tuaaa!
      Hahahahahahahah, 21st century Naija girls!

      Delete
    2. lol @ 21st century

      Delete
    3. I know one woman wey get nine months twins, she dey tune radio for them, lock door and went to the market. She said if they cry and cry and did not see anybody they will go back to sleep @Blessed Princess

      Delete
    4. Na 21st century woman/mother be that @ Blessed Princess. Hahahahaha

      Delete
    5. Very soon an ID will be out.(21st century.๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…
      I love diz blog die!

      Delete
  11. Replies
    1. Na good morning,good morning... dey "bring how are you".


      So so true

      Delete
    2. Oke mpakota na ebute onye Siri. @Blessed Princess

      Delete
  12. Na run wey nor be run na him woman dey take hand hold breast, if better run come she go forget say she get breast.lol

    ReplyDelete
  13. Cut suya, cut suya na for nama bodi

    Sisi wey dey tee egwu ugwu, make she sabi say, when dance finish, na for ukwu e dey settle.

    Woman wey fork dey hungry, na babies dey hungry am so.

    ReplyDelete
    Replies
    1. @Your second line meaning If you dey break bed continuously, at old age your body go tell you. @Blessed Princess

      Delete
    2. Lol
      Nwata na agba surugedee, omakwana surugedee by egwu ndi mmuo?

      Delete
  14. Na condition make crafish bend. @Blessed Princess

    ReplyDelete
  15. Dey say Atiku na thief, Atiku na thief, dey come forget say Jesus said he comment as a thief at night. @Blessed Princess

    ReplyDelete
  16. The Fowl wey you carry go market, the Mama dey my house.

    ReplyDelete
  17. Na run wey nor be run na him woman dey take hand hold breast
    If better run come she go forget say she get breast.,,,lol

    ReplyDelete
    Replies
    1. My dear, even if the breast dey slap am for face she no go mind. @Blessed Princess

      Delete
  18. Yanga de sleep trouble come wake am.

    ReplyDelete
  19. Okwa dat igbo gal15 February 2019 at 18:20

    Toto get small water, but e dey baff prick!

    ReplyDelete
  20. Sisi wey no get brain (sense) dey do valentine, na her vj them go vandalize.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Hehehehehe. True talk. @Blessed Princess

      Delete
  21. Person who see who f**k am na hin dey say t**o dey pain am
    Them say t**o nor fine na him crawl crawl full am.,

    ReplyDelete
    Replies
    1. Abioooooo. @Blessed Princess

      Delete
  22. Okwa dat igbo gal15 February 2019 at 18:30

    Make i chop their money small...na so olosho take start

    No be today yansh get centre parting

    Person wey dey sell shit no gree say shit dey smell

    If mad man done bite you once,next time wey u see machanic you go take off!

    Pikin wey no know him mama boyfriend, na him dey call am uncle


    Today’s newspaper be tomorrow’s suya wrapper

    Toto water small but e dey baff prick

    Feel at home na em dey mk person spoil remote

    Na small shit dey stain pant

    Nyash no get teeth but e dey cut shรฌt.

    Person wey de sell egg, no dey start fight for market

    Pikin no dey measure blockos with him papa

    ReplyDelete
    Replies
    1. Abeg you too much. @Blessed Princess

      Delete
    2. I salute you ... U three much

      Delete
  23. Na careless mama dey born dada

    ReplyDelete
  24. Nobody de tell madman say war don start.

    Pikin wey carry spoon of food jam nose instead of mouth fon chop belle full.

    Prick wey don stand gidigba don see where e go like enter.

    ReplyDelete
    Replies
    1. @your last line is not always the truth. Most times edey stand without destination. @Blessed Princess

      Delete
  25. My mama favourite: you have big eyes but you dont have sight

    ReplyDelete
  26. Nah party wey fowl no go, nah hin cockroach dey dance leg break !

    ReplyDelete
    Replies
    1. Na so. Mmanwu nwere nke ka ebe ya ogo. @Blessed Princess

      Delete
  27. Na because trees near each other, na wetin make monkey say him get skills...

    ReplyDelete
  28. Pikin wey say im mama no go sleep,that pikin self no go sleep.

    Trouble dey sleep ,iyanga go wake am up.

    Person wey fight the fight wey dem seperate dey say fight dey sweet.

    Who no go no no.

    ReplyDelete
  29. Na from clap e dy enter dance.

    ReplyDelete
  30. I don't care naa who e never reach him house.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Enweghim efe obu onye on biabere. @Blessed Princess

      Delete
  31. Husband and wife know say Toto dey smell, but na who go talk?

    ReplyDelete
  32. What is the meaning of proverb? Some of the "proverbs" here are so meaningless!

    Okay, what about this? Person wey shit come leave am, forget say him shit, na the person wey pack am go always remember.
    It simply means, if you offend someone, you might not even know or remember that you offended anyone but the person you offended will always remember the offence, yes, the person will always remember what you did to him/her.

    ReplyDelete
  33. Na happiness dey make peek stand.

    Person wey cut shaki for soup with his eye wide open no dey fear anything.

    Na condition dey make crayfish bend.

    ReplyDelete
  34. Come escort me na so slavery take start

    ReplyDelete
  35. Na play play dog dey take f**k em mama

    ReplyDelete
  36. Dem no Dey tell old woman wey open leg to close leg because you nor no where she from Dey take breeze. (Okey bakassi)

    Pikin fit take him mama breast play for outside. But the same pikin no fit take him papa blokos play.(okey bakassi

    Na from play play clap Dey turn to dance.

    He dat is down, no need to fear anything because he is already down. (I go dye)

    ReplyDelete
  37. Ashewo nor Dey train fowl

    Nyash nor get teeth but he Dey cut sh*t

    ReplyDelete
    Replies
    1. Come Isaac, why Ashewo no dey train fowl?

      Delete
    2. Ashawo no be work. @Blessed Princess

      Delete
  38. Dem no de tell blind man say war don start

    ReplyDelete
  39. Escort me! Escort me! Na so slave trade take start

    A child will not play with his fathers penis the way he plays with his mothers breast

    The frowning of a he-goat will not stop it from being priced

    If goat no gree grow, na chicken e go follow waka

    Dem dei pursue you commot from thief, you run go join withcraft

    ReplyDelete
  40. The pikin wey dey my belle, i no know wetin dey him mind.

    ReplyDelete
  41. The pikin wey dey my belle, i no know wetin dey him mind.

    ReplyDelete
  42. Mad man plus mad woman na mad couple.
    Follow me go church na him make born again start.
    Look me I look you na him cause apollo.

    ReplyDelete
  43. Fly wey no get ear dey follow dead body enter grave.

    ReplyDelete
  44. Na the absence of cat dey make rat dey form king kong.

    There is no greater injustice than when the any farts, the head receives a knock.

    A child can play with his mother's breasts but nor his father's testicles.

    ReplyDelete
  45. Fine woman way no get sense,na her toto go suffer am

    ReplyDelete

  46. Ebe onye oso ruru, onye ije ge ru ya....where person wey dey run reach..person wey trek go still reach there

    ReplyDelete
  47. Ananse"the bird"says since the hunter has learnt to shoot without ceasing,it has learnt to fly without perching...chinua Achebe"Things fall apart. No be as he dey do pickin,he dey do mama,as mama dey find money,pickin dey find prick

    ReplyDelete
  48. he who says that nothing last forever has never try Hausa perfume
    no matter how okro tree grow reach must bow for the owner

    ReplyDelete
  49. Okirikiri ka a n'agba ukwu Ose, adighi a ri ya elu. You can't climb a pepper tree, you can only walk around it.

    ReplyDelete
  50. Nothing when Musa no go see for Gate.

    No be everything farmer see for farm, farmer go talk.

    ReplyDelete
  51. Enter your comment...na party wey man fowl nor go nai woman fowl for dey dance break leg ๐Ÿ™„๐Ÿ™„๐Ÿ™„

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141