Never drinking what again?Water or Juice falls into this category..lol
Advertisement
Advertisement - Mobile In-Article
Monday, April 01, 2019
Crooner Davido's Girlfriend Chioma Rowland Say She Has Quit Drinking
Singer Davido's wife Chioma has made a decision......
31 comments:
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Abeg make una no dey call this girl wife again. No persin don pay dowry for her head. She just dey live with a Baby papa x2 dey collect fork.
ReplyDeleteNo be persin born am so? Wetin Naija girls go do for money taya me.
And this one she dey talk say she no dey shak again, she fit dey take style tell una say she don chop belleful. Na siddon look I dey so. 😎
Men wey get balls for don marry her, no be to dey play music carry her name put there.
Fan no go see this one yarn o. She don join dey call the man ogo. Aru!
Na for which part of Igboland dem go call persin ogo wey no carry wine come pay dowry?🤢😯
your personal problem....ahe is davido's wife...kill yourself
Delete@18:02
DeleteChai, na so you dey pray make I kill myself?
You see wetin you write (out of anger)?
ahe is ...
Na who come be ahe na? 😊
Liver no gree you write SHE because you sabi say she is not (and fit no be).
AGN you no be Chioma papa,you no be her brother so how you take know say Ezigbo ogo never pay her dowry? You don see say you na ogbonge pharisee
DeleteEhnn! Him never pay, no be say him no go pay ooo, una go just dey disturb Davido up & down.
Delete@Fan
DeleteI go yarn you how I take know.
How you sef take know say them don pay dowry; you be her papa, you be her mama?
If na ya sister and if na a civil servant for Nyanya secondary school she vamoose go im house dey live
you go come here dey yarn this ya utaba?
I know say them never pay shishi because anything wey them dey do them dey yarn am for social mmebi.
You no see say yesterday he buy her watch, today, she tell us say she no dey shak again. Tomorrow, she fit
tell us say she don dey vomit for early morning.
I see say them don bully you sote, you don throway ya whip come dey hail side chickens. 😂😂😂😂😂
Abeg na women dey pay DOWRY for man head like INDIANS while men dey pay BRIDE PRICE for women head.
DeleteAnnon 18:55, this issue dey pepper you for body like this? Chei! Why u carry Chioma and Davido matter for head like this? The way I see it, if he continues to call her his wife and vice versa, u might jump into lagoon oh! Face your front and shove ur opinion up your rectrum. Chioma no send you and your entire ancestors and likewise Davido!
DeleteDem no fit. Chioma no be side chicken na..
DeleteDavido is a responsible hard working young man so I'm so proud of him. Anya furu ugo ja ya nma because,adiro afu ugo ever day
Hahahahahaha..... una doh😂😂😂😁😀
Delete@Mao Akuh
DeleteThanks for correcting my yarns. Na wetin I talk say all of us dey learn this thing called Oyinbo. Na today I learn that one o. I just google am confirm. I been dey think say all of them na same mama born them. Thanks.
@19:31
A very blessed man; a noble man paid bride price on my smooth nyansh and na im get am legitimately (pounding wise).
Why little little pikin them go dey "pepper me?"
I no dey go social mmebi, na only SDK blog I get time for news/events inugo?
So na here I dey see all of them o. Sdk blog am because she need my/our opinions make my Naija girls no dey see wetin
these people dey do dey kopu. I don yarn my own (no insult), yarn ya own, and make you no insult inugo? 😜😜
@Fan
DeleteActive (Pharisee) dodger, you see as you take style dodge my questions?
You been dey there as her sister when them pay bride price?
All your hype is for the money and not the morals at all. Tushuekwa!
Live d girl alone plzzzzzz!!!! I smell beef in d air. Its her life and her Pusey. Get a life broke ass bitches and niggas. And I go publish d mata for case,u make a man misbehave.... D work of a gud Pusey.fire down chi baby...
DeleteChioma, my lover. 👌👌. This ain't even News worthy but it's our wife..she gets a pass.
ReplyDeleteBelle don enter?
ReplyDeleteOr you drink the one that disgrace you?.
Everybody vow to quit drinking after some bad experience, but later go back after they have forgotten that same experience.
Good for her
ReplyDeleteWhat kind of liquid?
ReplyDeleteMaybe she is pregnant
ReplyDeleteNever drinking david's urine and sperm again she meant
ReplyDeleteShe trying to get knocked up or trying to instigate pregnancy rumor
ReplyDeleteHer choice her life.
ReplyDeleteMaybe she over drank out of excitement of getting together with hubby again. It probably made her sick, hence d emojis that followed her statement. She knock plenty, hangover is a bitch!
ReplyDeleteExactly my thoughts!!!!!
DeleteNa she sabi
ReplyDeleteChioma is pregnant...take it from a real source
ReplyDeleteThis is hang over anthem
ReplyDeleteNo she is not pregnant but went under d knife ,boobs enhancement abi na Lipo join thats y she has bin away for sometime
ReplyDeletePLS ohhh am just asking for my neighbor R her parent alive niiii because some things just can’t mk me understand parents of these days look at Regina boldly flaunting car property n her parent abi na mother just smiles like they don’t have a bible in there house..hmmmmmm let me just close my mouth before they call me old fashioned
ReplyDeleteMy sister the matter tire me
Deleteshe get na, but youknow how some girlshave no fear of parents again..silly girl, make she dey follow davido upandan till she wakes up oneday and realise time has passed her by
DeleteA word is enough for the wise.
ReplyDelete