Advertisement
Advertisement - Mobile In-Article
Tuesday, June 23, 2020
350 comments:
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Life na jeje!
ReplyDeleteLife is easy
DeleteTranslation: In this life, don't be jumping. Take it easy
DeleteLife is slow and steady
DeleteEasy life.
DeleteTake life one step at a time👌
DeleteLife is step by step
DeleteTake life easy.
DeleteSlow and steady wins the race
DeleteLife is one step at a time
DeleteWoman wey dey find pikin no dey wear pant sleep.
ReplyDeleteTranslation: A barren woman must always be prepared and ready for nack.
DeleteA woman looking for a child should not sleep clothed 😁
DeletePikin wey talk say him mama no go sleep, no go sleep too.?
ReplyDeleteTranslation: this child, as you have made my life miserable, your children will do same to you too.
DeleteA child that says his mother will not sleep, will not also sleep 😀😀
DeleteIf you ferment trouble, you will also be a partaker of the trouble.
DeleteA child who says his mother will not sleep, shall know no sleep too 😁
DeleteA child that says his mother won't sleep won't get to sleep as well 🤣
DeleteFrog no dey run for afternoon for nothing....
ReplyDeleteThere is no smoke without fire.
DeleteA frog does not run in the daytime for nothing
DeleteWhat if it wants to lose weight? 🤷😑
DeleteTade dear.... loll
DeleteToto water no plenty but e dey reacy prick baff🏃♀️🏃♀️🏃♀️🏃♀️🏃♀️🏃♀️
ReplyDeleteYou are very razz
DeleteHaaaaa bad child😅🤣
Delete😂😂😂
DeletePussy juice/fluids can be very little, but, its enough to bathe the penis 😆😆
DeleteVaginal fluid is less but can bathe the dick😂😂😂😂
DeleteYou corrupt like your politicians
😯
DeleteThe vagina doesn't have a pool but it's enough for the penis to swim 🏊🤣🤣🤣
DeleteAs e dey hot 🔥
Aye mi o🙌
Delete😁😁😁😁 mad ooo
Delete😂😂😂😂 miss aboki o
DeleteNo be today yansh don dey for back
ReplyDeleteThere is nothing new under the sun.
DeleteYou wan swap am go front? Ẹ no go fit o 😂🤣😂🤣
DeleteWhat an elder sees while sitting down, a child can never see even when he climbs the tallest of the trees.
ReplyDeleteTranslation: The wisdom of the elder is greater than that of a child
DeleteYou already said it in correct English.😀😀😀
DeletePikin wey climb tree wey tall pass no fit see wetin elder wey siddon see
DeleteIn pidgin
DeleteNo matter as okra tall,he no dey tall pass who plant am
ReplyDeleteTranslation: okra tree must be bent in order to harvest it.
DeleteYou can’t be bigger than or outgrow your parents/elders....
DeleteNobody can be bigger than the owner.
DeleteNo servant is greater than his or her master.
DeleteNo matter how tall is an okra tree, it can never be taller than its owner.
DeleteListen to your conviction, even if it seems absurd to your reason.
ReplyDeleteStella said, write a proverb in pidgin English 😁😁😁
DeleteListen to wetin dey inside your mind gangan even if e no make sense come out😁
DeleteChoc 🍫.. You too like English o😂🤣
DeleteNa pidgin dm say Mk we write so dat we go interprete for good English language
DeleteMake person wey dey chop egg know say anus dey pain fawul
ReplyDeleteSuccess doesn't come easy
DeleteMeaning?
Delete😁😁😁Miss aboki
DeleteCut am cut am na for nama body
ReplyDeleteCut it, cut it only happens with the body of the cow
Delete🤣🤣🤣🤣🤣MS. A this your translation nobi here o. You cracking me up real good here
DeleteNa wetin dey sweet goat dey kill goat
ReplyDeleteFly wey nor hear word na him dey follow dead body enter grave.
One breast for hand better pass two wey dey inside brassier
Translation 1: Something must kill a man.
DeleteTranslation 2: A sturborn child must end in misery.
Translation 3: Half bread is better than nothing
2. A stubborn child who rejects advice will regret it in future.
DeleteBarin kashi a ciki ba ya maganin yunwa
ReplyDelete@cookie even if you don't poo,it's not a cure for hunger-meaning no matter the circumstances,life must go on,I hope I got it
DeletePride is no substitute for a dinner.
ReplyDeleteChoco eeeheeeee you no here say Pidgin lol
Deletepikin wey say em mama no go sleep em too no go sleep
ReplyDeleteNa winch wey get time dey go coven
ReplyDelete😂😂😂
DeleteIts only a less busy witch that goes to the coven.
DeleteAboki, you're a clown 😂😂😂😂
😁😁😁
DeleteEye wey dey cry dey see
ReplyDeleteA person in distress still sees.
DeleteWhen the drummers change their beats the dancers must also change their steps.
ReplyDeleteNo ne every rain wey fall must touch person
ReplyDeleteIts not all the time it rains, that one must get wet
DeleteNo be today yansh dey back
ReplyDeleteThe bumbum was created at the back😂😂
DeleteIts not today that we know that the buttocks is behind or at the backside...😂😂😂😂
DeleteI don crack my head tire😆😆😆
This one fine this one good na ao mad man kaya take plenty
ReplyDeleteSisi wey dey tell husband dudes wey she reject, she fit yarn am those she accept?😝😝😝😝😝
ReplyDeleteA lady that tells her husband how many men she has rejected, will she also say how many she accepted? 😂😂😂😂
DeleteYou can only tell the people the good they need to hear about you, not the bad one that doesn't speak well of you 😂😂
DeleteEscort me Escort me,na so slave trade start🙂
ReplyDeleteSerious things sometimes starts like a joke.
DeleteSlavery started by escortism😜
DeleteWalk with me, walk with me, that is slave trade started.
DeleteMake i chop him money make i chop him money na so ashawo take start.
ReplyDeleteLet me eat his money, let me eat his money that is how prostitution started 😀😀😀😀
DeleteA prostitute started from let me eat his money 😁😁
DeleteLet me spend his money that's how prostitution began 🤣🤣
Delete😁😁😁 naso e take dey start
DeletePikin wey say him mama no go sleep him sef no go sleep.
ReplyDeleteEven if him try dose, na to wake am up o 😂🤣😂🤣😂
DeleteI no want hear say "shoot bird mama fly".
ReplyDeleteI don't want to hear that you had a shot at the bird and it flew away....
Delete@ Ms.A, I don’t understand your Translation.
DeleteI not go call Malu brother because say I wan chop meat
ReplyDeleteI can't refer to a cow as my brother just because I want to eat beef.
DeleteDo not disrespect yourself because you need favour.
DeleteI won't be an hypocrite because of benefits
DeleteWife wey wan chop bellefull no dey wear pants sleep😝😝😝😝😝😝😝
ReplyDeleteA wife that want to be well fed will not sleep with her pants on 😂😂😂
DeletePikin wey say him mama no go sleep, him too no go see sleep.😁😁
ReplyDeleteBefore nko? Na vigil get am 😂🤣
DeleteI no fit dey beside river make soap entermy eye
ReplyDeleteI can't be closed to the river and soap will enter my eyes
DeleteI can not be close to the source of my problem and still be in problem.
DeleteYou can't have solutions around and let things go wrong
DeletePikin wey say e mama no go sleep, sleep no go enter ehn own eyes 🏃🏾♀️🏃🏾♀️🏃🏾♀️🏃🏾♀️
ReplyDeleteA child that says his mother will not sleep, his eyes will not see sleep too.
DeleteBecause you buy bicycle to help your life,e no mean say na you rich pass
ReplyDeleteThe fact that you bought a new bicycle to help your cause, doesn't mean you're the richest.
DeleteHmmmmm
ReplyDeleteIf I write my own eeh! Church will scartter ...
Ummmm
DeleteIf I reveal the secret, things will never be the same again😊
Leaf wey sweet naim kill goat
ReplyDeleteBetter soup na money dey kill am
Catch fowl for afternoon you say no e go bite you, but for night you dey catch lion😂😂
No use gra gra tey solve every problem, some fit hook you neck
Shit wey strong no go flush, no matter the water you tey flush am😂😂
🏃🏾♀️🏃🏾♀️🏃🏾♀️
Dem to born that shit well make e no slush
DeleteWhat sweetens the goat can also kill the goat
DeleteA tasty soup is an evidence of a swell spent money 😁😁
You're scared to catch a chicken in the day time, whereas, at night time, you're happy to catch a lion 😀😀😀
Don't rush to find a solution to a problem, some can become a burden 🤔😊
A strong shit will never flush not matter how much water is used to flush it.
I don tire Akproko Queen 😀😀😀😀💖
That shit ehn, we go use stick push am.. Na where it stronghead stop, na there my own start 🤣😂🤣😂
Delete2. The good things in life don’t come cheap
DeleteLol can't think of any now, will come back to read
ReplyDeleteIf old sisi fall twice we go count wetin she carry for backpack😍😍😝😝😝
ReplyDeleteWhen a lady falls twice, we can count what's in her backpack 🤔😀
DeleteWoman wey dey find pikin no dey wear pant.🥳🥳🥳
ReplyDeleteA woman that's ready to get pregnant must learn to sleep naked😁🤭
Deletepikin when dey find party rice nor dey fear dance
ReplyDeleteTranslation: whoever goes to party to eat must dance to " after partey after partey."
DeleteA child that want to eat at a party shouldn't be afraid to wear his dancing shoes.😀
DeleteDo I even know any proverb
ReplyDeleteYou hear ''thank you'' you still dey wait for ''very much'' copied from Madam Awoof
DeletePerson wey dey cry, dey see road...lol
ReplyDeleteThe eyes of a crying person can also see😂😂😂
DeleteCrying eyes still see the road ahead clearly.🤣🤣🤣🤣🤣
DeleteFrog no dey run for day time for nothing
ReplyDeleteSmoke is a sign of fire outbreak
DeleteThem no dey beg shit make e smell🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
ReplyDeleteYou ehen 😂🤣😂🤣😂🤣😂😃😂
DeleteYou don't plead with the shit not to smell😀😀
DeleteNobody dey tell blind man say rain dey fall
ReplyDeleteEven a blind man knows when it rains
DeleteMonkey dey work babu dey chop
ReplyDeleteTranslation: I am working hard, my oga is enjoying the fruit of my labour
DeleteThe monkey is working hard, but, its the babu that is eating
DeleteThe poor work, the rich eat.
Deletewho dey go dey fear
ReplyDeletewho dey come dey fear
The person leaving is scared
DeleteThe person coming is scared😂😂
Pikin wey say im Mama no go sleep...
ReplyDeletecan't remember the rest lol
A child that says his mother will not sleep....😁😁😁
DeleteWhen you remember the last part, I will come and finish it hehehe 😆😊
Dem say make small pikin no waka for night,him say no,moon dey shine.
ReplyDeleteThey told a little child not walk at night and he said no, the moon is shinning 😁
DeleteNa person wey see bathroom pee dey hungry am to pee...
ReplyDelete🤸🤸🤸
Lies.
DeleteIf you jam lion for street, you go pee for ya pants fiaaaaaaaaaaaaam!
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
It is because you can find a bathroom that's why you are feeling pressed to pee 😂🤣
DeleteAwoof dey run belle
ReplyDeleteToo much free things is not good.
DeleteToto no get meter
ReplyDeleteHow dem doctors come dey measure for labour room 😂🤣😂🤣😂
DeleteNa today nyash dey back?
ReplyDeleteI tire o 🤷🤣
Delete@Tade 🤣🤣🤣
DeleteAh I misread this lmaooooo
ReplyDeleteI dont know any proverb in pidgin
Pikin wey dey carry for back no dey no say journey far!!!
ReplyDeleteNo matter how darkroom want be, man go still locate woman breast!!!
Mosquitoes prefer to dey bit who don high!!!
If u sleep with yansh we dey scrach when u wake up all ur hands go dey smell!!!
Cigar wey no get filter na igbo
ReplyDeleteBabe wet finish university come dey claim teenager, check her backpack, she fit smuggle man enter her papa house😝😝😝😝😝😜😜😜😜😜😜
ReplyDeleteRound and Round pepper, no climbing.
ReplyDeleteRound and Round Pepper, no climbing.
ReplyDeleteWhen trouble sleep, yanga go wake am,
ReplyDeleteNa wetin e dey find?? Wahala e dey find🎶🎶🎶🎶 😀😀😀😀
Na cooperation make rice full pot
ReplyDeleteMan wey naked no dey put hand for pocket.
ReplyDeleteAgwo no n’akirika 😁.
ReplyDelete(Make I find trouble)
Person wey happy na him his prick dey stand
ReplyDeleteNa person wey never see problems dey use English dey pray
ReplyDeleteNah prick know wetin e see inside pussy wey make am vomit..
ReplyDelete😂😂😂😂
DeleteNa small shit dey spoil bumbum.
ReplyDeleteNo matter how goat🐄 take frown e face reach for market, person wey go buy am go buy am
ReplyDeleteBook wey no gree enter head, go enter exam hall😀😀😀
ReplyDeleteJollof rice wey dey bottom pot today go dey for top of cooler tomorrow.
ReplyDeletePikin wey wan chop party rice no suppose fear dance.
ReplyDeleteNa from clap dance take dey start
ReplyDeleteFeel at home, feel at home, na so visitor take dey spoil television
ReplyDeleteChicken wey run from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup.
ReplyDeleteToday's newspaper na tomorrow suya wrap.
ReplyDeleteBattery wey low go full, battery wey full go low, the prayer be say make our charger no spoil.
ReplyDeleteToday's newspaper, na tomorrow Suya wrap.
ReplyDeletePerson wey wan use palm oil cook, dey sabi clean.
ReplyDeleteFly wey no hear word dey follow coffin enter grave
ReplyDeleteWho dey purge no dey select toilet
ReplyDeleteNa allow dey bring allowance
ReplyDeleteLeaving shiiit inside belle no dey cure hunger.
ReplyDeleteGoat wey follow lion go fishing, suppose know wetin go happen if fish no dey to catch.
ReplyDeleteNo be all wetin hunter see for bush e dey talk
ReplyDeleteNo tell me, no tell me, na so King take carry Ognono soup for bear bear go meeting.
ReplyDeleteNo matter how small Toto water dey, e go reach to baff preek
ReplyDeleteLean on me no be press me die.
ReplyDeleteWetin u look throway face, na im ur mate take better pass u.
ReplyDeleteFly wey no dey hear word, na him dey follow dead body enter grave.
ReplyDeleteWoman wey never see problem, na em dey hold breast run.
ReplyDelete