Stella Dimoko Korkus.com: Boredom Eliminating Post

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, June 23, 2020

Boredom Eliminating Post

 

350 comments:

  1. Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Translation: A barren woman must always be prepared and ready for nack.

      Delete
    2. A woman looking for a child should not sleep clothed 😁

      Delete
  2. Pikin wey talk say him mama no go sleep, no go sleep too.?

    ReplyDelete
    Replies
    1. Translation: this child, as you have made my life miserable, your children will do same to you too.

      Delete
    2. A child that says his mother will not sleep, will not also sleep 😀😀

      Delete
    3. If you ferment trouble, you will also be a partaker of the trouble.

      Delete
    4. A child who says his mother will not sleep, shall know no sleep too 😁

      Delete
    5. A child that says his mother won't sleep won't get to sleep as well 🤣

      Delete
  3. Frog no dey run for afternoon for nothing....

    ReplyDelete
  4. Toto water no plenty but e dey reacy prick baff🏃‍♀️🏃‍♀️🏃‍♀️🏃‍♀️🏃‍♀️🏃‍♀️

    ReplyDelete
    Replies
    1. You are very razz

      Delete
    2. Haaaaa bad child😅🤣

      Delete
    3. Pussy juice/fluids can be very little, but, its enough to bathe the penis 😆😆

      Delete
    4. Vaginal fluid is less but can bathe the dick😂😂😂😂

      You corrupt like your politicians

      Delete
    5. The vagina doesn't have a pool but it's enough for the penis to swim 🏊🤣🤣🤣

      As e dey hot 🔥

      Delete
  5. No be today yansh don dey for back

    ReplyDelete
  6. What an elder sees while sitting down, a child can never see even when he climbs the tallest of the trees.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Translation: The wisdom of the elder is greater than that of a child

      Delete
    2. You already said it in correct English.😀😀😀

      Delete
    3. Pikin wey climb tree wey tall pass no fit see wetin elder wey siddon see

      Delete
    4. In pidgin

      Delete
  7. No matter as okra tall,he no dey tall pass who plant am

    ReplyDelete
    Replies
    1. Translation: okra tree must be bent in order to harvest it.

      Delete
    2. You can’t be bigger than or outgrow your parents/elders....

      Delete
    3. Nobody can be bigger than the owner.

      Delete
    4. No servant is greater than his or her master.

      Delete
    5. No matter how tall is an okra tree, it can never be taller than its owner.

      Delete
  8. Listen to your conviction, even if it seems absurd to your reason.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Stella said, write a proverb in pidgin English 😁😁😁

      Delete
    2. Listen to wetin dey inside your mind gangan even if e no make sense come out😁

      Delete
    3. Na pidgin dm say Mk we write so dat we go interprete for good English language

      Delete
  9. Make person wey dey chop egg know say anus dey pain fawul

    ReplyDelete
  10. Replies
    1. Cut it, cut it only happens with the body of the cow

      Delete
    2. 🤣🤣🤣🤣🤣MS. A this your translation nobi here o. You cracking me up real good here

      Delete
  11. Na wetin dey sweet goat dey kill goat


    Fly wey nor hear word na him dey follow dead body enter grave.


    One breast for hand better pass two wey dey inside brassier

    ReplyDelete
    Replies
    1. Translation 1: Something must kill a man.

      Translation 2: A sturborn child must end in misery.

      Translation 3: Half bread is better than nothing

      Delete
    2. 2. A stubborn child who rejects advice will regret it in future.

      Delete
  12. Replies
    1. @cookie even if you don't poo,it's not a cure for hunger-meaning no matter the circumstances,life must go on,I hope I got it

      Delete
  13. Pride is no substitute for a dinner.

    ReplyDelete
  14. pikin wey say em mama no go sleep em too no go sleep

    ReplyDelete
  15. Replies
    1. A person in distress still sees.

      Delete
  16. When the drummers change their beats the dancers must also change their steps.

    ReplyDelete
  17. No ne every rain wey fall must touch person

    ReplyDelete
  18. Replies
    1. The bumbum was created at the back😂😂

      Delete
    2. Its not today that we know that the buttocks is behind or at the backside...😂😂😂😂

      I don crack my head tire😆😆😆

      Delete
  19. This one fine this one good na ao mad man kaya take plenty

    ReplyDelete
  20. Sisi wey dey tell husband dudes wey she reject, she fit yarn am those she accept?😝😝😝😝😝

    ReplyDelete
    Replies
    1. A lady that tells her husband how many men she has rejected, will she also say how many she accepted? 😂😂😂😂

      Delete
    2. You can only tell the people the good they need to hear about you, not the bad one that doesn't speak well of you 😂😂

      Delete
  21. Escort me Escort me,na so slave trade start🙂

    ReplyDelete
    Replies
    1. Serious things sometimes starts like a joke.

      Delete
    2. Slavery started by escortism😜

      Delete
    3. Walk with me, walk with me, that is slave trade started.

      Delete
  22. Make i chop him money make i chop him money na so ashawo take start.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Let me eat his money, let me eat his money that is how prostitution started 😀😀😀😀

      Delete
    2. A prostitute started from let me eat his money 😁😁

      Delete
    3. Let me spend his money that's how prostitution began 🤣🤣

      Delete
    4. 😁😁😁 naso e take dey start

      Delete
  23. Pikin wey say him mama no go sleep him sef no go sleep.

    ReplyDelete
  24. I no want hear say "shoot bird mama fly".

    ReplyDelete
    Replies
    1. I don't want to hear that you had a shot at the bird and it flew away....

      Delete
    2. @ Ms.A, I don’t understand your Translation.

      Delete
  25. I not go call Malu brother because say I wan chop meat

    ReplyDelete
    Replies
    1. I can't refer to a cow as my brother just because I want to eat beef.

      Delete
    2. Do not disrespect yourself because you need favour.

      Delete
  26. Wife wey wan chop bellefull no dey wear pants sleep😝😝😝😝😝😝😝

    ReplyDelete
    Replies
    1. A wife that want to be well fed will not sleep with her pants on 😂😂😂

      Delete
  27. Pikin wey say him mama no go sleep, him too no go see sleep.😁😁

    ReplyDelete
  28. I no fit dey beside river make soap entermy eye

    ReplyDelete
    Replies
    1. I can't be closed to the river and soap will enter my eyes

      Delete
    2. I can not be close to the source of my problem and still be in problem.

      Delete
  29. Pikin wey say e mama no go sleep, sleep no go enter ehn own eyes 🏃🏾‍♀️🏃🏾‍♀️🏃🏾‍♀️🏃🏾‍♀️

    ReplyDelete
    Replies
    1. A child that says his mother will not sleep, his eyes will not see sleep too.

      Delete
  30. Because you buy bicycle to help your life,e no mean say na you rich pass

    ReplyDelete
    Replies
    1. The fact that you bought a new bicycle to help your cause, doesn't mean you're the richest.

      Delete
  31. Hmmmmm
    If I write my own eeh! Church will scartter ...

    ReplyDelete
    Replies
    1. Ummmm
      If I reveal the secret, things will never be the same again😊

      Delete
  32. Leaf wey sweet naim kill goat

    Better soup na money dey kill am

    Catch fowl for afternoon you say no e go bite you, but for night you dey catch lion😂😂

    No use gra gra tey solve every problem, some fit hook you neck

    Shit wey strong no go flush, no matter the water you tey flush am😂😂

    🏃🏾‍♀️🏃🏾‍♀️🏃🏾‍♀️

    ReplyDelete
    Replies
    1. Dem to born that shit well make e no slush

      Delete
    2. What sweetens the goat can also kill the goat

      A tasty soup is an evidence of a swell spent money 😁😁

      You're scared to catch a chicken in the day time, whereas, at night time, you're happy to catch a lion 😀😀😀

      Don't rush to find a solution to a problem, some can become a burden 🤔😊

      A strong shit will never flush not matter how much water is used to flush it.

      I don tire Akproko Queen 😀😀😀😀💖

      Delete
    3. That shit ehn, we go use stick push am.. Na where it stronghead stop, na there my own start 🤣😂🤣😂

      Delete
    4. 2. The good things in life don’t come cheap

      Delete
  33. Lol can't think of any now, will come back to read

    ReplyDelete
  34. If old sisi fall twice we go count wetin she carry for backpack😍😍😝😝😝

    ReplyDelete
    Replies
    1. When a lady falls twice, we can count what's in her backpack 🤔😀

      Delete
  35. Woman wey dey find pikin no dey wear pant.🥳🥳🥳

    ReplyDelete
    Replies
    1. A woman that's ready to get pregnant must learn to sleep naked😁🤭

      Delete
  36. pikin when dey find party rice nor dey fear dance

    ReplyDelete
    Replies
    1. Translation: whoever goes to party to eat must dance to " after partey after partey."

      Delete
    2. A child that want to eat at a party shouldn't be afraid to wear his dancing shoes.😀

      Delete
  37. Do I even know any proverb

    ReplyDelete
    Replies
    1. You hear ''thank you'' you still dey wait for ''very much'' copied from Madam Awoof

      Delete
  38. Person wey dey cry, dey see road...lol

    ReplyDelete
    Replies
    1. The eyes of a crying person can also see😂😂😂

      Delete
    2. Crying eyes still see the road ahead clearly.🤣🤣🤣🤣🤣

      Delete
  39. Them no dey beg shit make e smell🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

    ReplyDelete
    Replies
    1. You ehen 😂🤣😂🤣😂🤣😂😃😂

      Delete
    2. You don't plead with the shit not to smell😀😀

      Delete
  40. THAT BARRACK BOY23 June 2020 at 18:17

    Nobody dey tell blind man say rain dey fall

    ReplyDelete
  41. Monkey dey work babu dey chop

    ReplyDelete
    Replies
    1. Translation: I am working hard, my oga is enjoying the fruit of my labour

      Delete
    2. The monkey is working hard, but, its the babu that is eating

      Delete
  42. who dey go dey fear

    who dey come dey fear

    ReplyDelete
    Replies
    1. The person leaving is scared

      The person coming is scared😂😂

      Delete
  43. Pikin wey say im Mama no go sleep...
    can't remember the rest lol

    ReplyDelete
    Replies
    1. A child that says his mother will not sleep....😁😁😁

      When you remember the last part, I will come and finish it hehehe 😆😊

      Delete
  44. Dem say make small pikin no waka for night,him say no,moon dey shine.

    ReplyDelete
    Replies
    1. They told a little child not walk at night and he said no, the moon is shinning 😁

      Delete
  45. Na person wey see bathroom pee dey hungry am to pee...
    🤸🤸🤸

    ReplyDelete
    Replies
    1. Lies.
      If you jam lion for street, you go pee for ya pants fiaaaaaaaaaaaaam!
      🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

      Delete
    2. It is because you can find a bathroom that's why you are feeling pressed to pee 😂🤣

      Delete
  46. Replies
    1. Too much free things is not good.

      Delete
  47. Toto no get meter

    ReplyDelete
  48. Ah I misread this lmaooooo
    I dont know any proverb in pidgin

    ReplyDelete
  49. Pikin wey dey carry for back no dey no say journey far!!!

    No matter how darkroom want be, man go still locate woman breast!!!

    Mosquitoes prefer to dey bit who don high!!!

    If u sleep with yansh we dey scrach when u wake up all ur hands go dey smell!!!

    ReplyDelete
  50. Cigar wey no get filter na igbo

    ReplyDelete
  51. Babe wet finish university come dey claim teenager, check her backpack, she fit smuggle man enter her papa house😝😝😝😝😝😜😜😜😜😜😜

    ReplyDelete
  52. Round and Round pepper, no climbing.

    ReplyDelete
  53. Round and Round Pepper, no climbing.

    ReplyDelete
  54. When trouble sleep, yanga go wake am,
    Na wetin e dey find?? Wahala e dey find🎶🎶🎶🎶 😀😀😀😀

    ReplyDelete
  55. Na cooperation make rice full pot

    ReplyDelete
  56. Man wey naked no dey put hand for pocket.

    ReplyDelete
  57. Agwo no n’akirika 😁.

    (Make I find trouble)

    ReplyDelete
  58. Person wey happy na him his prick dey stand

    ReplyDelete
  59. Na person wey never see problems dey use English dey pray

    ReplyDelete
  60. Nah prick know wetin e see inside pussy wey make am vomit..

    ReplyDelete
  61. Na small shit dey spoil bumbum.

    ReplyDelete
  62. No matter how goat🐄 take frown e face reach for market, person wey go buy am go buy am

    ReplyDelete
  63. Book wey no gree enter head, go enter exam hall😀😀😀

    ReplyDelete
  64. Jollof rice wey dey bottom pot today go dey for top of cooler tomorrow.

    ReplyDelete
  65. Pikin wey wan chop party rice no suppose fear dance.

    ReplyDelete
  66. Feel at home, feel at home, na so visitor take dey spoil television

    ReplyDelete
  67. Chicken wey run from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup.

    ReplyDelete
  68. Battery wey low go full, battery wey full go low, the prayer be say make our charger no spoil.

    ReplyDelete
  69. Today's newspaper, na tomorrow Suya wrap.

    ReplyDelete
  70. Person wey wan use palm oil cook, dey sabi clean.

    ReplyDelete
  71. Fly wey no hear word dey follow coffin enter grave

    ReplyDelete
  72. Who dey purge no dey select toilet

    ReplyDelete
  73. Na allow dey bring allowance

    ReplyDelete
  74. Leaving shiiit inside belle no dey cure hunger.

    ReplyDelete
  75. Goat wey follow lion go fishing, suppose know wetin go happen if fish no dey to catch.

    ReplyDelete
  76. No be all wetin hunter see for bush e dey talk

    ReplyDelete
  77. No tell me, no tell me, na so King take carry Ognono soup for bear bear go meeting.

    ReplyDelete
  78. No matter how small Toto water dey, e go reach to baff preek

    ReplyDelete
  79. Lean on me no be press me die.

    ReplyDelete
  80. Wetin u look throway face, na im ur mate take better pass u.

    ReplyDelete
  81. Fly wey no dey hear word, na him dey follow dead body enter grave.

    ReplyDelete
  82. Woman wey never see problem, na em dey hold breast run.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141