Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Bubu Dey Yarn Say E Wan Pursue Hunger

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Saturday, November 07, 2020

Pidgin Post - Bubu Dey Yarn Say E Wan Pursue Hunger

 Bubu dey yarn say make Naija people follow am carry bear,abi make dem bear with am say e get plenty plans to pursue hunger for obodo Naija.....

This talk e don talk am so tey,e don begin dey sound like record wey don break.....

Naija people una go bear?Not to say una get choice oh.....



11 comments:

  1. Na people wey hunger dey cash go comot you for office. Bubu na bad boy

    ReplyDelete
  2. God no go shame us make you continue dey do us wickedness.

    ReplyDelete
  3. 🙄🙄🙄. First pursue yourself comot from Aso

    ReplyDelete
  4. Na how many years e wan take pursue poverty? Akuko!

    ReplyDelete
  5. Osigini?? Rubbish talk. Ok , how do you want to achieve that? Look at how they discarded 500000 npower beneficiaries back to the street, after all the promise they made to them that they would permanent them.even exit package they didnt give them.they stop paying them 30k since may,graduates for that matter.the poor youths are back to square 1 hunting for job.fake fake promises.abeg the country don cast.

    ReplyDelete
  6. No be today we begin dey hear say una won deliver us comot for poverty, e don tey. Infact na our ear ringing tune be that. When other countries dey reason how dem go take japa enter next level for technology and other ogbonge packages, we for naija still dey reason how to comot for hunger. Na im be say if no be God, hunger for don hammer us throway tey tey

    ReplyDelete
  7. By empowering the youths & market women with 10k each...vomoose joor

    ReplyDelete
  8. Oga open our borders let's food enter, approve importation of food including rice so their will be quantums which will push down the price of food in the market hence relieve hunger, is just a simple policy that will reduce hunger

    ReplyDelete
  9. Every of Buhari goods intention for Nigeria shall come to pass in Jesus name Amen. I shall eat the food of Nigeria. It is well with Nigeria.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141