Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Dem Say To Use Rubber Nack No Dey Protect From Coronavirus

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Monday, November 23, 2020

Pidgin Post - Dem Say To Use Rubber Nack No Dey Protect From Coronavirus


Those people wey sabi book wey wey,wey dem call Scientists for Maryland don warn sey that rubber wey dem dey call condom not fit cover pesin wey dey nack for this covid19 time....wetin dem dey try talk be say,if nacker get coro and nack,e go give the nackee the thing...








Dem even drag ear join am say even if condoms get odeshi to fight plenti nackingly transmitted ogbonge Coro power pass am. As somepipo no dey know when Dem catch coro for body Becos e no dey show sign, nai make the risk dey very high , since e dey pass through gum body like when you throwey hug,fire handshakes, land person kiss for math and gbensh pesin wey get am.....

  Who get ear make e hear..........no go gbensh pesin wey get coro thinking say condom go save you eeeeh......Ehen!!!


By Blog PA  (Alert enroute to her Akant)

9 comments:

  1. This should even go without saying na.

    ReplyDelete
  2. Wehdone PA, but you see ehen, some pipul no send all dis tori wey you write so. Inshort, dem no believe say coro de exist sef

    ReplyDelete
  3. As in ehh @ Eka Joy.
    Good one PA

    ReplyDelete
  4. Dem get mouth rubber for kissing? Abi dem go wear face mask?
    Wahala for who dey commit fornication come catch coronavirus on top

    ReplyDelete
  5. Chai! A don die! Condom no dey protect against coro ke? And me and my neighbour do missionary, texas, cowgirl tire with facemask on saturday eh! Stella you sure say you no dey whine us?

    ReplyDelete
  6. ....em em ..my shop for aba dey sell
    condom wey get odeshi..lol

    ReplyDelete
  7. You go fear nacker and nackee… Lol. Wahala for who no sabi hold bodi

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141