Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Oba Of Lagos Say E don Forgive The Pipu Wey Thiff Em Stick

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Thursday, December 03, 2020

Pidgin Post - Oba Of Lagos Say E don Forgive The Pipu Wey Thiff Em Stick

 Oba of Lagos, Rilwan Akiolu don tok sey e don forgive the thiff thiff pipu wey thief em stick and other things for em palace wey for Iga Idunganran for Lagos island..
Una remember say during that endsars yawa say some small small boys carry em stick and show pick race abi?...








 The thiff thiff pipu don already return the stick but we no sabi weda dem return the shoes too....

22 comments:

  1. Replies
    1. I think say them get jazz, so why dem been no use am take catch the ole dem. Make him just thank them say them return him stick. Sha dem 1st talk say oba no dey comot without him staff.

      Delete
  2. Hmmmm...wahala for king wey pipu nor like o

    ReplyDelete
    Replies
    1. 🤣🤣🤣🤣🤣 make them return the shoes and coffin of dollars 😂

      Delete
  3. Mtcheeeeeeeew. This man should let the sleeping dog lie down joor.

    ReplyDelete
  4. Na lie oooo dem no return any thing na new 1 d Oba go arrange and we no hearsay the person die or anything do am so the Oba no get level @ all

    ReplyDelete
    Replies
    1. I no wan believe say the thief return the stick jor. ..e be like say oba do new stick to take comot shame for face....shior. ..wayo people

      Delete
  5. Replies
    1. Lol, my dear the comment just weak me,😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣

      Pidgin writer well done oh 😍😍

      Delete
  6. Mtchewwww....'ada'ada(in jenifa's voice)

    ReplyDelete
  7. Dm no return anything,the man shoe dn enter Libya road mk e forget am

    ReplyDelete
  8. Which one ne forgiveness he wan beat dem before ?
    Instead make the Oba kneel down make we for forgive am, abi no be him hide palliative dey fru puffpuff give people chop ?

    ReplyDelete
  9. I no sure say dem return the staff o...

    This oba sef...

    ReplyDelete
  10. when you hobnob with evil people you never know how you get paid back...this is your dividends from friendship with Tinubu

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141