Stella Dimoko Korkus.com: Wise Sayings...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Friday, January 08, 2021

Wise Sayings...

 Pikin wen wan chop party rice, e no dey fear dance!!!



7 comments:

  1. This dogs face gets me everytime. 🤣🤣🤣🤣🤣🤣😍

    ReplyDelete
  2. Lol dis dog ur face na waoooo

    ReplyDelete
  3. How about pikins wey go dodge dance, enter straight into party kitchen and fill them
    handbags with jollof rice and fried meat? 😜😜😜😜😜
    fear my Naija ladies o. 😜😜😜😜😜😜

    ReplyDelete
    Replies
    1. Na thief dey know thief na.

      Delete
    2. @18:35
      And na senior thief dey know who know thief.😜😜😜😜😜😜😜

      Delete
  4. Dance get grade. Pickin wey no know him level, na him dey dance kerewa wey dey burn. No be when him dance finish, e no go fit chop the food again.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141