Ant wey join military... *lieutenANT*
Ant wey dey do amebo..... *informANT*
Ant wey dey assist oga.... *assistANT*
Ant wey dey attack people... *assailANT*
Ant way cool..... *coolANT*
Even Ant pikin come be *InfANT* ...
Ant wey dey serve...... *servANT*
Ant wet no dey agree with anybody .... *AdamANT*
Ant wey dey smell good ...... *DeodorANT* .
Ant wet dey block person... *ANTagonist*
Ant wey sabi stuff... *conversANT*
Ant wey dey make you vex or uncomfortable...... *irritANT*
The ant wey old pass time - *ANTiquated*
Sister to Antiquated - *ANTiquity* .
Chemical stuff used by ants - *ANTiseptic* .
And the one wey dey run from him country... *immigrANT* .π€£π€£π€£π€£
The Ant wey big pass ... *giANT*
The one that elope... *ANTilope*
The one that doesn't like church.... *ANTichrist*
The one wey dey do illegal things. *miscreANT*
The one wey dey do farm work. - *peasANT*
The one wey everybody likes. *pleasANT*
The one wey sabi give money to people *grANT*
The one wey they kill germs *ANTibiotics*
The one wey make T.V clear . *ANTenna*
The one wey dey go against people *ANTagonist*
The one wey get acid for body . *ANTacid*
The cloth wey he they first wear - *pANT*
The name he dey call hin sister *ANTi mi*
Ant wey know book.... *brilliANT*
Ant wey sabi Accounting.... *accountANT*
Ant wey dey feel too big.... *arrogANT*
Ant wey tall well.... *GiANT*
Ant wey dey live for person house.... *TenANT*
Ant wey sabi fight too much - *combatANT*
Ant wey big pass other animals - *ElephANT*
Ant wey go battle go win - *TriumphANT*
Ant wey dem no fit start d meeting unless dem see am - *ImportANT*
Ant wey get fine place where dem dey sell better food - *tANTalizer*
You can add yours to continue with the fun.
Wow! So ππ lmao @ Anti mi π€£π€£π€£π€£π€£πππππππ€£π€£π€£π€£π€£π€£
ReplyDeleteAnt wey them dey celebrate - CelebrANT.
DeleteA K A PeaceMaker, l never ever thought of this .....π€£π€£π€£π€£π€£ππππππ
DeleteAnt wey dey protect cells, ANTioxidant.
DeleteAnt wey dey fight pollen, ANTi- histamine. π
Ant wey elope = ANTelope
Deleteπππ we get brain for this obodo Nigeria
ReplyDeleteI need the ant wey dey give grANT in my life
Pearl me tooooh
DeleteIgbo Ant whose container 'no na high sea' - importANT π€·♀️
DeleteWhich one be this one again? Lol.
ReplyDeleteFirst Ant created AdamANT
DeleteAnt wey vex because of no development...militANT
ReplyDeleteYou na Ant wey dey always celebrate nau,CelebrANT π₯³π₯³π₯³
Deleteπ€£π€£π€£π€£
DeleteUna too much like this...
I love your kind of Ant o. I want your kind, only celebration i go just dey do.
DeleteJustyswt so shall it be for us all, amen π IJN
DeleteAnt wey done old - ANTique π¬π¬π¬π¬
ReplyDeleteAnt wey no dey hear word, arrogANT
ReplyDeleteAntvwey no fit work but wan flex for life, dependANT
ReplyDeleteAnt wey get pregnant dey go to hospital - ANTenatal
ReplyDeleteπππ
π€£π€£π€£π€£ I tire
DeleteAny wey think say nai dare pass, exorbitANT
ReplyDeleteAnt wey no want make children go school, bokoharamANT
ReplyDeleteAnt wey cure infections - ANTibiotics
ReplyDeleteWow! I’m on a roll. ππ
Now, this got me π€£π€£π€£.
ReplyDeleteAnt wey no dey willing, reluctANT.
Ant wey plenty (for one side), abundANT.
Ant wey no know about something, ignorANT.
Ant wey dey sing without instruments dey, chANT.
ReplyDeleteAnt wey stand sideways, askANT
Ant wey dey celebrate, celebrANT
We no get any other ant to add, all the ant don finish lol.....make I try.
ReplyDeleteAnt wey know how to take care of woman romANTic
Ant wey like plenty things wey cheap QuANTity
Ant wey dey keep to his own part of promise or bargain convenANT
AbuntANT
VigilANT
GuarANTy
JubilANT
Food wey ant like PlANTain
VisitANT
Ant wey dey waka upandan, gallivANT.
ReplyDeleteAnt wey dey alert and dey observe, observANT.
Ant wey dem dey hang for neck with chain, pendANT.
ππ
Ant wey dey happy sey na him birthday....*celebrANT*.
ReplyDeleteAnt wey dey tone him skin colour...*ANThony*.
Ant wey carry belle...*expectANT*.
Anthony! π€£π€£
DeleteLolπππ nice one
ReplyDeleteThe only ant wey choose to remain green-Plant
ReplyDeleteThis is good
ReplyDeleteππ
ReplyDeleteAnt make dem wear for waist pANT
ReplyDeleteTree wey dey grow for ground plANT
ReplyDeleteAnt wey dey nack 24\7 constANT
ReplyDeleteOh no !
Deleteππππ nice!
ReplyDeleteAnt wey get acid, ANTacid
ReplyDeleteAnt wey no de wear pata, breeze don blow yansh open..okpemu ant!!
ReplyDeleteAnt wey dey always rejoice, jubilANT.
ReplyDeleteAnt wey sabi show love romANTic.
Ant wey dey always dey against ANTi.
Ant wey dey tackle enemy, ANTagonist.
ReplyDelete9ja I hail o
ReplyDeleteWe dey sabi fine way do things we dey make us forget wahala.
Hence the saying no place like home...."Ise aje lo somonu bi oko Madele, Madele"
DeleteMoney is something but everything. Home is ❤❤❤❤❤....
Ant wey dey give money to people na philANThropist oh!
ReplyDelete