Stella Dimoko Korkus.com: Fun Post - Different Kinds Of Ant

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, March 30, 2021

Fun Post - Different Kinds Of Ant

Ant wey carry belle..... *pregnANT*















Ant wey join military... *lieutenANT*


Ant wey dey do amebo..... *informANT*


Ant wey dey assist oga.... *assistANT*


Ant wey dey attack people... *assailANT*


Ant way cool..... *coolANT*


Even Ant pikin come be *InfANT* ...


Ant wey dey serve...... *servANT*


Ant wet no dey agree with anybody .... *AdamANT*


Ant wey dey smell good ...... *DeodorANT* .


Ant wet dey block person... *ANTagonist*


Ant wey sabi stuff... *conversANT*


Ant wey dey make you vex or uncomfortable...... *irritANT*


The ant wey old pass time - *ANTiquated*


Sister to Antiquated - *ANTiquity* .


Chemical stuff used by ants - *ANTiseptic* .


And the one wey dey run from him country... *immigrANT* .🀣🀣🀣🀣


The Ant wey big pass ... *giANT*


The one that elope... *ANTilope*


The one that doesn't like church.... *ANTichrist*


The one wey dey do illegal things. *miscreANT*


The one wey dey do farm work. - *peasANT*


The one wey everybody likes. *pleasANT*


The one wey sabi give money to people *grANT*


The one wey they kill germs *ANTibiotics*


The one wey make T.V clear . *ANTenna*


The one wey dey go against people *ANTagonist*


The one wey get acid for body . *ANTacid*


The cloth wey he they first wear - *pANT*


The name he dey call hin sister *ANTi mi* 

Ant wey know book.... *brilliANT*


Ant wey sabi Accounting.... *accountANT*


Ant wey dey feel too big.... *arrogANT*


Ant wey tall well.... *GiANT*


Ant wey dey live for person house.... *TenANT* 
Ant wey sabi fight too much - *combatANT*


Ant wey big pass other animals - *ElephANT*


Ant wey go battle go win - *TriumphANT*


Ant wey dem no fit start d meeting unless dem see am - *ImportANT*


Ant wey get fine place where dem dey sell better food - *tANTalizer*


You can add yours to continue with the fun.

45 comments:

  1. Wow! So πŸ˜ŽπŸ†’ lmao @ Anti mi πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£

    ReplyDelete
    Replies
    1. Madame koinkoin A.K.A "PeaceMaker "30 March 2021 at 14:40

      Ant wey them dey celebrate - CelebrANT.

      Delete
    2. A K A PeaceMaker, l never ever thought of this .....🀣🀣🀣🀣🀣🐜🐜🐜🐜🐜🐜

      Delete
    3. Ant wey dey protect cells, ANTioxidant.

      Ant wey dey fight pollen, ANTi- histamine. 😁

      Delete
    4. Ant wey elope = ANTelope

      Delete
  2. πŸ‘πŸ‘πŸ‘ we get brain for this obodo Nigeria

    I need the ant wey dey give grANT in my life

    ReplyDelete
    Replies
    1. Igbo Ant whose container 'no na high sea' - importANT 🀷‍♀️

      Delete
  3. Which one be this one again? Lol.

    ReplyDelete
  4. Ant wey vex because of no development...militANT

    ReplyDelete
    Replies
    1. You na Ant wey dey always celebrate nau,CelebrANT πŸ₯³πŸ₯³πŸ₯³

      Delete
    2. 🀣🀣🀣🀣
      Una too much like this...

      Delete
    3. I love your kind of Ant o. I want your kind, only celebration i go just dey do.

      Delete
    4. Justyswt so shall it be for us all, amen πŸ™ IJN

      Delete
  5. Ant wey done old - ANTique 😬😬😬😬

    ReplyDelete
  6. Ant wey no dey hear word, arrogANT

    ReplyDelete
  7. Antvwey no fit work but wan flex for life, dependANT

    ReplyDelete
  8. Ant wey get pregnant dey go to hospital - ANTenatal

    😁😁😁

    ReplyDelete
    Replies
    1. 🀣🀣🀣🀣 I tire

      Delete
  9. Any wey think say nai dare pass, exorbitANT

    ReplyDelete
  10. Ant wey no want make children go school, bokoharamANT

    ReplyDelete
  11. Ant wey cure infections - ANTibiotics

    Wow! I’m on a roll. 😁😁

    ReplyDelete
  12. Now, this got me 🀣🀣🀣.

    Ant wey no dey willing, reluctANT.

    Ant wey plenty (for one side), abundANT.

    Ant wey no know about something, ignorANT.

    ReplyDelete
  13. Ant wey dey sing without instruments dey, chANT.

    Ant wey stand sideways, askANT

    Ant wey dey celebrate, celebrANT

    ReplyDelete
  14. We no get any other ant to add, all the ant don finish lol.....make I try.
    Ant wey know how to take care of woman romANTic
    Ant wey like plenty things wey cheap QuANTity
    Ant wey dey keep to his own part of promise or bargain convenANT
    AbuntANT
    VigilANT
    GuarANTy
    JubilANT
    Food wey ant like PlANTain
    VisitANT

    ReplyDelete
  15. Ant wey dey waka upandan, gallivANT.

    Ant wey dey alert and dey observe, observANT.

    Ant wey dem dey hang for neck with chain, pendANT.

    πŸ˜†πŸ˜†

    ReplyDelete
  16. Ant wey dey happy sey na him birthday....*celebrANT*.

    Ant wey dey tone him skin colour...*ANThony*.

    Ant wey carry belle...*expectANT*.

    ReplyDelete
  17. Lol😁😁😁 nice one

    ReplyDelete
  18. The only ant wey choose to remain green-Plant

    ReplyDelete
  19. Ant make dem wear for waist pANT

    ReplyDelete
  20. Tree wey dey grow for ground plANT

    ReplyDelete
  21. πŸ˜ƒπŸ˜ƒπŸ˜ƒπŸ˜ƒ nice!

    ReplyDelete
  22. Ant wey no de wear pata, breeze don blow yansh open..okpemu ant!!

    ReplyDelete
  23. Ant wey dey always rejoice, jubilANT.

    Ant wey sabi show love romANTic.

    Ant wey dey always dey against ANTi.

    ReplyDelete
  24. 9ja I hail o
    We dey sabi fine way do things we dey make us forget wahala.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Hence the saying no place like home...."Ise aje lo somonu bi oko Madele, Madele"
      Money is something but everything. Home is ❤❤❤❤❤....

      Delete
  25. Ant wey dey give money to people na philANThropist oh!

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141