Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Man Delete As E Dey Wack Salesgirl Kpekus.

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Thursday, July 08, 2021

Pidgin Post - Man Delete As E Dey Wack Salesgirl Kpekus.

The Chairman of Igbudu Market Mile ‘2’ for Warri South council area of Delta state wey im name be Okpako don delete...







Story wey full everywhere say Okpako delete when he dey wack the Kpekus of im wife sales girl on Sunday night wey just pass so for Waffy.


Them say Okpako take hard drugs and smoke seriously before e begin work...
As e begin wack the salesgirl and she notice say na delete e dey delete, she come run go shout for help and as dem rush am go hospital ,the doctor say na dead body dem carry come , say e don die for road.

39 comments:

  1. You see this harder harder harder don kpai many

    ReplyDelete
    Replies
    1. Hardly dem die on top dia wife. Na side chic dem dey always die on top.

      Safe journey oga Okpako

      Delete
    2. Erectile dysfunction drugs and other performance enhancing drugs are killing men! It appears that part of the side-effects is a weakening or enlargement of the heart. Men please stop taking sex-enhancement drugs!

      Delete
    3. Men go dey force themselves to pls women. Continue oo . No do as ur power carry you.

      Delete
  2. Na the thin him sabi wack delete am so. Abi??? To reason am say na the wife salesperson sef tire me.

    You no carry your yamayama go far from the house.

    Na your wife and child(ren) I dey pray for.


    ReplyDelete
    Replies
    1. Home food sweet pass na.... and e sure pass too

      Delete
  3. Kpekus sending men to an early grave since the invention of machine that slices bread.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Dem don invent machine wey dey slice bread when Samson loss him eye and power, soto the thing lead to him death, Dalila delete am na, Solomon nko, abeg the matter senior Slice bread machine, dt one na jjc.

      Delete
    2. Kpekus no kill Samson na, na the two pillars of the temple fall on top am.

      Delete
    3. @ Sumari ,im power became weak when Delilah cut im hair.

      Delete
    4. Na woman be the genesis of Samson death. Na she make him lose him hair (power) wey make them fit catch am

      Delete
  4. Hahahaha
    What an interesting way to die

    ReplyDelete
  5. Na wetin pesin sabi chop nain dey kill am.

    ReplyDelete
    Replies
    1. I sabi chop beans and plantain, so na wetin go kill me be that?

      Delete
  6. Number of men wey don die for woman matter don dey increase.
    Shameful death.

    ReplyDelete
    Replies
    1. I swear.
      And they say sex is overrated.

      Delete
    2. Its overated to those with low libido and erectile dysfunction

      Delete
  7. Na wa ooooooo...why person go take hard drugs nak kpekus

    Rest in peace brother

    ReplyDelete
    Replies
    1. So that the kpekus go dey statisfied and return for more action.

      Delete
  8. Another death for woman matter
    Ok nah

    ReplyDelete
  9. Make any man wey no wan respect im old age dey delete dey go, na their wahala be that.

    ReplyDelete
  10. I wonder why a man would take all those crazy combos to impress a woman in bed.
    Some men no dey hear. No dey do pass yourselves 😐

    ReplyDelete
    Replies
    1. Not to impress her in most cases, like when I tried one drug *******, i used to last 4-5mins at the time, it was sweet and satisfactory but I needed to elongate the time, longer enjoyment, so the drug added 30mins to the finish line for me, but now I go without the drug and last 20- 30mins

      Delete
    2. Impress ke. When person don chop your money well well, you want reap all the benefits of your expenses. It is all about getting value for your money and not about impression.

      Delete
  11. Another Sugar daddy bites the dust!

    ReplyDelete
  12. They take drugs so that them go impress the girl as per superman wey dem be. Na the drugs dey kill them so, he dey give them heart attack

    ReplyDelete
  13. Dem don nack am okpako

    ReplyDelete
  14. Replies
    1. How you take know? You go hell see am? Abi person wey you know for hell tell you say e see am?

      Delete
  15. Your heart needs to be strong to handle the drugs. The drugs are not to be taken regularly. Even the great Viagra has taken lives.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Will they hear? Some of them cannot do without the drugs

      Delete
  16. This I know kpekus can never be satisfied.if u watch porn u will know

    ReplyDelete
  17. He kaput for active service...what a kpekus hero✊

    ReplyDelete
  18. I'm sure this one was sharing the Chidinma and Usifo story in Facebook but still went to look for what isn't missing.

    ReplyDelete
  19. Viagra was made for women initially for high BP before it was discovered to help erectile dysfunction! All these sex enhancing drugs should be used at a lower dosage with a good heart! If your heart is not pumping well oxygenated blood! Don't try it!! nah death in slow motion!

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141