Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Naija Man Wey Say Em Be Like Goat Blokos..

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, August 24, 2021

Pidgin Post - Naija Man Wey Say Em Be Like Goat Blokos..

 Former Senator Dino go for Twitter go write say em be like man goat blokos wey dey shake from left to right, right to left but say em can never fall because blokos no dey fall....

..Of all things to use describe emsef na blokos e use!

If woman wan describe herself like this wetin she go talk?

make i try '' I be like fly tohtoh, as human beings eyes no dey see fly tohtoh na so my haters no go see me''....hehehehehehe


16 comments:

  1. Mad o 🤭
    Wetin person no go see for internet no dey exist😁😁😁

    ReplyDelete
  2. This man sef..e just dey talk anyhow after them go say youths no get morals

    ReplyDelete
  3. Senior agbero. Him go soon graduate from agbero.

    ReplyDelete
  4. Him own blokos no dey dangle?

    ReplyDelete
  5. The proverb repeated by Dino is a Nigerian proverb. Is it obscene? No.

    Stella, your proverb also carries weight.

    ReplyDelete
  6. Eternal Excellency24 August 2021 at 18:36

    😭🤣😭

    ReplyDelete
  7. I think we seriously need to reintroduce Brighter Grammar textbooks back to our educational system....
    It's "I'm'....not "Am".

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141