Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying...

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Thursday, August 26, 2021

Wise Saying...

 Person wey borrow na e freedom e sell



12 comments:

  1. How e take concern amebo? Na him go help person wey borrow pay the money? Make I go commot the stick wey dey my eyes first.

    ReplyDelete
  2. How e take concern amebo? Na him go help person wey borrow pay the money? Make I go commot the stick wey dey my eyes first.

    ReplyDelete
  3. Yes o.Reminds me of a woman wey borrow dress from her neighbor to go wedding,as them dey dance gbe body eeh,the neighbor go meet the woman for dance floor tell her say make she stop that her dance before she tear her dress for her 🤣🤣 the woman jejely go sit down.

    ReplyDelete
  4. Nigeria government una dey hear!!!! As una don already start to sell our freedom to Chinese and other countries!!!

    ReplyDelete
  5. I borrow money and monitoring spirit dey cry. Abeg, I beg am to help me pay the igbese? Las las, follow follow spirit go dey alright, abeg, make I go look for where to borrow more, no be me be the cause of Nigeria debts.

    ReplyDelete
    Replies
    1. I reject every 'borrow borrow' spirit in your life.

      Delete
  6. I borrow money and monitoring spirit dey cry. Abeg, I beg am to help me pay the igbese? Las las, follow follow spirit go dey alright, abeg, make I go look for where to borrow more, no be me be the cause of Nigeria debts.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141