Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Boma Don Beg And Waffy Forefathers Say At All At All Na Em Bad

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Wednesday, September 08, 2021

Pidgin Post - Boma Don Beg And Waffy Forefathers Say At All At All Na Em Bad

Big Broda Naija former hasmate, Boma, don beg the husband of the woman wey he Kolobi for Big broda has.. He make the apology for Classic 97.3fm when dem dey do media waka waka.


 




I hope say you remember say when dem dey for big broda has (house) Boma and married babe Tega 'run things' come talk say nah content dem dey give big broda...... Meanwhile big broda no send dem oh....

Anyway at all at all na em bad, Boma don beg so make we rest the matter make dem waka!!!

7 comments:

  1. Biggi for just evict Boma and Tega only.Them no make Michael and peace shine for the media rounds atall.

    E say dem threaten hin life for Dm.

    Make una move on and no sin again.

    ReplyDelete
  2. Proverbs 6:3534For jealousy enrages a husband, and he will show no mercy in the day of vengeance. 35He will not be appeased by any ransom, or persuaded by lavish gifts.


    😲😲😲😲😲😲😲😲😲😲😲😲😲😲😲😲😲😲😲😲

    ReplyDelete
  3. I hope say Tega oga go fit forgive am. Which yeye content im dey give wey im no see single ladies for biggie haos, na anoda man wife na im e Kon see use, I no too blame am sef, na the married woman wey no get respect for her marriage vow na hin I blame.

    ReplyDelete
  4. See what few seconds of pleasure has caused. He will regret it for the rest of his life. Everything I do and wants to do, I think first about the future, if I know it might come looking for me, no matter how sweet and beautiful it may sound or look, I move

    ReplyDelete
  5. He should equally work on himself. He's vile, a gossip, and lacks insight on how terrible/toxic his attitude is. BBN has a way of exposing people's inert attitude though it's a game but it's a lowkey reflection of who they truly are. I wish him the best

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141