DSS for Naija yarn last Friday say the eleshon for Anambura go be free of wahala but the kweshon wey dey grand be if liver go allow anybody comot for has (house) go vote by this weekend wey the eleshon suppose shele so....
Raise up ya hand with your full chest if you know say you go vote for Anambura....
I no kukuma live for Anambra
ReplyDeleteI go vote, nothing dey hapun 😂
ReplyDeletePlease stay home and avoid problems..voting is good but don't be surprise after voting,you go collect from them IPOB memmbers.they are watching everyone with side eye.be warned
DeleteI go helep dem vote from Lagos. Shebi dem suppose do electronic voting from wherever you are
ReplyDeleteIfeanyi uba did his campaign in Lagos
ReplyDeleteTonia
Na these our so so called politician dem, dey destroy obodo anambala,
ReplyDeleteNWA people for Adazi Nnoukwu,Neni,Abagana,Njikoka. Bikonu tanda for una house, make una no let polithiefcian use you do sacrifice to dem god,
If i hear
ReplyDelete