Stella Dimoko Korkus.com: Wise Saying....

Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Tuesday, November 23, 2021

Wise Saying....

 

 


12 comments:

  1. Trek to london bawo😂😂😂😂😂😂

    ReplyDelete
    Replies
    1. Na so I begin dey trek when I no see transport take go my house. As I don dey reach small small, naim one man come stop me for road sey him go carry me. I don tire even tho distance remain small. Na so as I gree and begin enter him motor my leg just seize, na so I begin dey do anyhow come siddon for him car dey stretch my leg. I jus dey cry "my leg, my leg". This mean sey the trekking don too much. Las las de nice man pity me and allow me stretch my leg well well before he come drop me for my domot.

      Las las I dey tell una my story make una know sey trekking no dey easy atall atall. And nice pipu still dey for this world.

      Pheeeewww! ��
      Me sef know sey I don try.

      Delete
  2. 😅😅😅😆

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141