E say
"I no dey marry again oh, I no marry again becos Jesus don tell me say dat one don finish becos wen I dey saved wen I become born-again I dey university dat time I no even understand di will of God for my life, I always say I wan my own family and all dat and you go waka go do wetin you wan do."
But wen di tin no work out twice becos I consider myself to be one of di best husbands wey don ever live for dis earth and pipo wey know me go tell you and yet e no work out. I go meet my master say wetin dey happun? Reverend Okotie tok.
E come tell me say I no call you to dis kain tin, I call you like Paul, but I try to stop you, you no hear dat time, di life I want you to live be dedicated to me and di work I don call you for. So marriage no dey di menu again, lai-lai."

from BBC Pidgin
Wishing him all the best in life. Marriage isn't for everyone.
ReplyDeleteHmmm!I wish you well sir,
ReplyDeleteI am a divorcee,this morning I just thought what if I was meant to be single and happy because I no dey reason remarrying or being intimate with anyone.
We hear you sir
ReplyDeleteMarriage no be for all man.Make he rest and stay chaste while at it,as man of God.
ReplyDeleteChaste you say? Hahahaha
DeleteAll the best sir,if that's God's calling for you,he will help you through it all.
ReplyDeletelol@"one of di best husbands wey don ever live for dis earth". Oga Okotie, do as you wish, na your life and choice.
ReplyDeleteAlright.
ReplyDeleteNever say never
ReplyDeleteI hope dis "i no wan marry again" also involve i no wan f*ck again sha.
ReplyDeleteWell said!
DeleteThank you
DeleteBut you go dey chop road side cookies abi ile ise ti fold up ni?
ReplyDeletePlease don't stop, hope you have not developed postrate.
ReplyDeletePls do what best for u
ReplyDeleteHe want to be celibate for God. May God give you the grace Sir to stay faithful to him.
ReplyDeleteCelibate indeed! If you hear gist, your mouth go stay open....
DeleteAll the best Pastor Kris
ReplyDeleteHousehold...Solid ๐๐
The will of God be done in your life.
ReplyDeletePastor Chris no go carry woman knack when body do you yoriyori
ReplyDeleteHis decision his business. Marriage is good by the way.
ReplyDeleteOfon sir
ReplyDeleteHe no marry again no mean say he no go shakushaku again na.. we Sabi these things
ReplyDeleteOK o as long as say backyard kukere no go dey
ReplyDeleteMarriage no be moi moi though ๐
ReplyDeleteHe shouldn't have concluded about marriage like that because he has no idea of what the future holds. He may meet a lady that is irresistible tomorrow and by then this his story will change. Man is still young to make such expensive decision
ReplyDeleteAnyway change is constant.
Delete